VINICIUS - ODUMODUBLVCK

Letra de VINICIUS - ODUMODUBLVCK

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"VINICIUS"​ es una canción interpretada por ​ODUMODUBLVCK, publicada en el álbum INDUSTRY MACHINE. 

Fecha de lanzamiento: 06 de octubre del año 2025. 

Letra VINICIUS - ODUMODUBLVCK

Clear road
Shagba close that door, close that door
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Clear road for the boss
I don go, I don come, I don talk, dem never see returns
Jungle don mature (Oya na)

When she dey come dem say na woo-wee-won, woo-wee-won
She wanna lick my lollipop, my pimpo
Why she dey move like Vinicius? Confuse us
Woo-wee-won (Yeah), woo-wee-won (Hey, chai)

Ngworgwor special
Odumodu your lyrics too get dagger, you be wall on Odumede's partner
Calm down, [?], bad man
My present skele be like Lagata
Run sinner man, run sinner man (Eri Musk; hey)
Una never chi-chun-thing
[?] summer time I'm drunk in a ban (Chucks), I go enter pool party
Me and my men we must run that thing (Sweet
Me)
Bikini cute, ọmọ see bad bitch
She must do bad thing, ko si sympathy (Pow)
Men don cluster she dey scream like forkaty

When she dey come dem say na woo-wee-won, woo-wee-won
She wan to lick my lollipop, my pimpo (Heeey)
Why she dey move like Vinicius? (She dey move o; Grrre)
Confuse us (She dey move o)
Woo-wee-won (She dey move o)
Woo-wee-won (And she dey move o)

I no need to wait for the waiter my p go surely bang (E go land)
The mixer wey dem get na heavy crash (Gbalaga)
Their own dey ready last
OD why you come here dey brag, my own na berryblast
These fuckers think I'm arrogant
After I take the piece I use my babe aura take handle man (Gidigbem)
[?] small hesitance, too many dream wey come my head but she go bury am
Comot lip gloss from her Berkin bag
Big Hermes she take dey waka round, Yaba, Ojuelegba
This flex is giving ọmọ she very proud
Kala this your babe na animal, dem gather am but na their funeral, bad
She's a keeper, she dey track man
E be like she dey sell igbo for down town
Comot her compass, with all her friends, dem say na she dey run town

When she dey come dem say na woo-wee-won, woo-wee-won (Heee)
She wanna lick my lollipop, my pimpo (Kala)
Why she dey move like Vinicius? (She dey move o)
Confuse us (She dey mown o)
Woo-wee-won (And she dey move o), woo-wee-won (And she dey move o)

Ngworgwor special (Heee)
Odumodu your lyrics too get dagger you be wall on odumede's partner
Calm down, bad man
My current skele be like Lagata
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "VINICIUS" de ODUMODUBLVCK?

ODUMODUBLVCK

¿Cuándo salió "VINICIUS" de ODUMODUBLVCK?

06 de octubre del año 2025

ODUMODUBLVCK foto

ODUMODUBLVCK

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de VINICIUS interpretada por ODUMODUBLVCK. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión