INDUSTRY MACHINE - ODUMODUBLVCK

Letra de INDUSTRY MACHINE - ODUMODUBLVCK

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"INDUSTRY MACHINE"​ es una canción interpretada por ​ODUMODUBLVCK, publicada en el álbum INDUSTRY MACHINE. 

Fecha de lanzamiento: 26 de septiembre del año 2025. 

Letra INDUSTRY MACHINE - ODUMODUBLVCK

Yeah, I dey work
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
NATIVE
Them been dey find me for...
Showzy, YAH!
(Ucee)

Dem been dey find me for court, all along
Na me dey dance on their grave, e no cost (E no cost, ay)
Industry Machine (Grrr), I don come, Falana (Over us o)
Challenge me and see, e no cost, I too much (I go talk am as e be)
Dem been dey find me for court, all along (All along; they don see who pass them)
Na me dey dance on their grave, e no cost (Ayy; they don see who pass dem)
Industry Machine (Remmy boy) I don come o, Falana, ay ay
Challenge me and see (We many), e no cost, I too much (Yeah)

Them say na rubbish we dey talk (Yes)
Them say na jargons we dey spit (Dead!)
Some say na hullabaloo lingua (Hahahaha)
But na my music them dey chop (Fact)
No be chaise, no be play, be like rice
Keles yapa for my bimba
One lyric dem go begin to dey meskafor
Postinor for the haters wey dey hate on us (He who puts it on the line)
'What if we kpai? What if we cry?' At least we try
Oh Mohbad my guy, how many tries? Too many lies
Native record pull up in the game without credentials
When you're in the game they know my name, they know dependants
I still dey rap, dey sing, no doppelganger
'Odumodu you don hammer' yes I know Philip Granger (Granger)
I sip my champaign on the way
The game don tire for my plays, my head is wanted on a plate

Dem been dey find me for court, all along (All along)
Na me dey dance on their grave, e no cost (E no cost; they don see who pass them)
Industry Machine (Kala), I don come, Falana (Over us o)
Challenge me and see, e no cost, I too much (They don see who pass them)
Dem been dey find me for court, all along (All along; Black sheep forever, black sheep for life)
Na me dey dance on their grave, e no cost (ABJ stand up; e no cost o)
Industry Machine (Antiworld gangsters) I don come (Native) Falana (They don see who pass dem)
Challenge me and see, e no cost, I too much o

(They don see who pass dem)
Challenge me and see, eh, eeh (They don see, they don see)
The many wey don come o, they don see, I don [?]
Oh-oh (I don come, I don come)
Industry machine o
Hey, ogini? [?]
E dey body (Oya)
E dey body (Oya)
E dey body (Oya)
E dey body
Dem been dey find me for court, all along (All along)
Because Na me dey dance on their grave, e no cost (Make dem see us papa)
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "INDUSTRY MACHINE" de ODUMODUBLVCK?

ODUMODUBLVCK

¿Cuándo salió "INDUSTRY MACHINE" de ODUMODUBLVCK?

26 de septiembre del año 2025

ODUMODUBLVCK foto

ODUMODUBLVCK

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de INDUSTRY MACHINE interpretada por ODUMODUBLVCK. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión