TIFFANY - ODUMODUBLVCK ft. PsychoYP

Letra de TIFFANY - ODUMODUBLVCK

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"TIFFANY"​ es una canción interpretada por ​ODUMODUBLVCK junto a PsychoYP, publicada en el álbum INDUSTRY MACHINE. 

Fecha de lanzamiento: 06 de octubre del año 2025. 

Letra TIFFANY - ODUMODUBLVCK

Yeah
I fit hear myself abi?
Oh
I will roll in a lambo, or?
Tiffany, Tiffany
Tiffany, Tiffany, Tiffa—
Yeah

I will roll in a Lambo, I go smoke kalarambo, I will
Like Skeppy, I go run the Tiffany easily
I will smoke in the Tiffany, e no far
I go call my Amigos, I go pour Casamigos, I go
Smoke igbo wey be say e too heavy for people
And e go make dem dey giggle o, e no far
(ODUMODUBLVCK)
Yeah, c'mon

Anytime I look around (Yes)
Bad boys dey my side
Nobody dem no fit indict (Fact)
Which case I no beat back when? Omo
Raw cash, na who thief (All)
Big plate, na me eat
Roof top, penthouse, which place I no sleep?
Airbnbs (I will roll in a lambo)
Hotels in ABJ know me
Abobi, c'est la vie (Kala)
(Black sheep for life, black sheep forever)
(Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters)
(GE records, you get me?)
(ODUMODUBLVCK)

I will roll in a Lambo, I go smoke kalarambo, I will
Like Skeppy, I go run the Tiffany easily
I will smoke in the Tiffany, e no far
I go call my Amigos, I go pour Casamigos, I go
Smoke igbo wey be say e too heavy for people
And e go make dem dey giggle o, e no far

I pick up my hoe in a Lambo
Covered in camo'
Chains on like Django
2-4 smoking like Jago
She gon' try to keep up with me
But I left that chick at home
I'm in these trenches
I can't be taking you on road
I put in too many hours, they 'posed to give me my flowers
She fuck me straight out the shower (Uh)
Right at hour
She put codeine inside my Hennessy 'cause purple is power
Now I'm leaning every time I'm outside

I will roll in a Lambo, I go smoke kalarambo, I will
Like Skeppy, I go run the Tiffany easily
I will smoke in the Tiffany, e no far (E no yeah, yeah)
I go call my Amigos, I go pour Casamigos, I go
Smoke igbo wey be say e too heavy for people
And e go make dem dey giggle o, e no far

E no, e no
I will roll in a Lambo, I go
Easily, Easily
Tiffany, Tiffany, e no far
Easily, Easily
Tiffany, Tiffany, e no far
Ooouuu
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "TIFFANY" de ODUMODUBLVCK?

ODUMODUBLVCK

¿Cuándo salió "TIFFANY" de ODUMODUBLVCK?

06 de octubre del año 2025

ODUMODUBLVCK foto

ODUMODUBLVCK

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de TIFFANY interpretada por ODUMODUBLVCK. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión