LAYI WASABI - ODUMODUBLVCK ft. Reminisce

Letra de LAYI WASABI - ODUMODUBLVCK

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"LAYI WASABI"​ es una canción interpretada por ​ODUMODUBLVCK junto a Reminisce, publicada en el álbum INDUSTRY MACHINE. 

Fecha de lanzamiento: 06 de octubre del año 2025. 

Letra LAYI WASABI - ODUMODUBLVCK

Recording, recording
Ibile, Kala
ATL baby (Showz out here)
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
NATIVE
Yeah, pow
Grr

Take, take, take
Take man for joke like say I no sabi
Layi Wasabi, joke man nothing wey you sabi
I for like be your sponsor but your mama tell me say 'Modu keep your money'
This one na nkapi, his capping, he knows we're his daddy
Take, take man for joke like say I no sabi
You Layi Wasabi, joke man nothing wey you sabi
I for like be your sponsor but your mama tell me say 'Modu keep your money'
This one na nkapi, his capping, he knows we're his daddy

One on one make dem answer my query
No be charge and bailing I'm a blue blood, I know you don't know the meaning
Legacy is stock in my veins, na carry hip-hop go [?]
I follow run [?]
December time it was only us
Fine minutes of fame all gone, now they're back to square one
Accountable for all my runs, I'm responsible for all the hatred they bore
It is because I won, I celebrated it over their loss
Hey, I'm up, while they dropped
Of course they're begging [?], they want to chill with us
But we no go gree them, e better make I lose air
I go rather kill them, who cares, do time in jail
Run am inside, I go still inspect each of them grave
Their family member flowers, it will not spend day

Take, take, take
Take man for joke like say I no sabi
You Layi Wasabi, joke man nothing wey you sabi
I for like be your sponsor but your mama tell me say 'Modu keep your money' (Ibile)
This one na nkapi, his capping, he knows we're his daddy

Odumodu, kala fe gb'aga jade, ka lo ṣe shootout
No cho-cho-cho, hm, show workings jor, make you no chook mouth

Take, take man for joke like say I no sabi
Remile, joke man nothing wey you sabi
I for like be your sponsor but your mama tell me say 'Modu keep your money'
This one na nkapi, his capping, he knows you're his daddy
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "LAYI WASABI" de ODUMODUBLVCK?

ODUMODUBLVCK

¿Cuándo salió "LAYI WASABI" de ODUMODUBLVCK?

06 de octubre del año 2025

ODUMODUBLVCK foto

ODUMODUBLVCK

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de LAYI WASABI interpretada por ODUMODUBLVCK. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión