Letra GHETTO MAN YUTE - ODUMODUBLVCK
(Decs motherf—)
Ghetto man yute, ghetto man yute, ghetto man yute
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Ghetto man yute, man yute
[?] pass the igbo make I smoke abeg
Kala, kala
Ghetto man yute, ghetto man yute, ghetto man yute
Quarter past two, I go track her, I no mind who
Na for her car park, mind you (OD)
I be like mumu, thank you
Ghetto man yute, ghetto man yute, ghetto man yute
Quarter past two, I go track her, I no mind who
Na for her car park, mind you
I be like mumu, thank you
Yeah
[?] (I dey for)
[?] (I dey for)
Yeah
I dey for Canada with plenty [?]
Dem dey offer me their cardigan
But na my shima bandana I tie for Coachella (I rather die)
Kala you be ganja man
Na when I smoke I dey think
Na when I kpef I [?]
Na when we high we dey reach o, at all, at all, we go dream
E go hundred thousand people
Many people want pimple surface on top of her nipple (Chai)
Very wicked evil
Nothing wey she do, all that she did was that she was beautiful
Call me boo, call me boo, baby gum body, gum body
You're edible, I'm telling you
My baby forgive me from within
Ghetto man yute, ghetto man yute, ghetto man yute (My baby forgive me from within)
Quarter past two, I go track her, I no mind who (Come to me when you're sick)
Na for her car park, mind you (Na you I wan dey see)
I be like mumu, thank you
I dey like mumu
Top 5 canciones de ODUMODUBLVCK
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de ODUMODUBLVCK. Si te gustó "GHETTO MAN YUTE", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.
Letras de canciones más vistas
Artistas más populares
Lee la letra completa de GHETTO MAN YUTE interpretada por ODUMODUBLVCK. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.