Letra BABY REINDEER - ODUMODUBLVCK
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Rise and shine make dem pray to the Lord, 'cause I'm coming hot
Press rewind when she walk past, I wish that I could make her mine
I'm a hometown hero who wan con dey check? Cross the line
Fefe naa efe, she too fine the beauty of my woman
Rise and shine make dem pray to the Lord, 'cause I'm coming hot o
Press rewind when she walk past, I wish that I could make her mine
I'm a hometown hero who wan con dey check? Cross the line, make I see o
Fefe naa efe, she too fine the beauty of my woman
Eh-eh, beauty of my woman, beauty of woman, eh
Beauty of my woman, beauty of my woman
Beauty of my woman, beauty of my woman
If we rise above the craze peace of mind you can boast of it at least
When she come my place at first
She no dey talk she disguise her tone admist all the konji, the eye contact many
Wetin you see inside her eyes, her waist abi?
Pull up Lekki, middle of the night I'm moving like I'm stupid, capisce?
Her leash e dey my neck, my G
She can use my money, take my car I don't care
I just need a little of the honey, she's so sweet my reindeer
You can use my money, take my car I don't care
I just need a little of the honey, you're so sweet my reindeer
Rise and shine make dem pray to the Lord, 'cause I'm coming hot
Press rewind when she walk past, I wish that I could make her mine (Kala [?])
I'm a hometown hero who wan con dey check? Cross the line (Them don confirm am)
Fefe naa efe, she too fine the beauty of my woman
Beauty of my woman, beauty of woman, eh
Beauty of my woman, eh-eh
Beauty of my woman, beauty of my woman, eh
Beauty of my woman
Top 5 canciones de ODUMODUBLVCK
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de ODUMODUBLVCK. Si te gustó "BABY REINDEER", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.
Letras de canciones más vistas
Artistas más populares
Lee la letra completa de BABY REINDEER interpretada por ODUMODUBLVCK. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.