Letra de EJOR - ODUMODUBLVCK

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"EJOR"​ es una canción interpretada por ​ODUMODUBLVCK junto a Ayo Maff, Smada, publicada en el álbum INDUSTRY MACHINE. 

Fecha de lanzamiento: 06 de octubre del año 2025. 

Letra EJOR - ODUMODUBLVCK

Ejor
Please
Abeg

Ejor ejor
For their head top
Od ejor
Nwanna biko
Ejor ejor
For their head top
Od ejor ejor ejor (yeehee)
Ejor ejor
For their head top
Od ejor
Nwanna biko
Ejor ejor
For their head top (kala)
Od ejor ejor ejor

Right from time I don dey che chun thing (kai)
I don use my raw hand take open corn beef
Black jet li (you mean am)
Hand on him (abeg)
I turn karate kid
I rock am
Turn will smith (kala)
The game begging me
I need some enemies
They started it
But now their heart is very weak
My music heavenly
Viz a viz
Who's he with? (me)
Who's with wiz
Who's with David
What is it?

They for like know
How I balance it
They for like know
They for like know
How I balance it
They for like know

Ejor ejor
For their head top od ejor
Nwanna biko ejor ejor
For their head top
Od ejor ejor ejor (yeehee)
Ejor ejor
For their head top od ejor
Nwanna biko ejor ejor
For their head top (kala)
Od ejor ejor ejor

And as e dey pain them o
Smoke some backy make e sweet us o
Many many bitches it is too much o
When I no get shi shi omo nobody could come over
But me I understand
My brother hustle make you no dey look like hooligan
So when the money enter them go be like who be that
Like who be that shey na smadalee be that

See as I dey beg am I dey say ejor ejor
See as I dey beg am I dey say ejor ejor
Otto meta padi mo korin gba medal

Ejor ejor
For their head top od ejor
Nwanna biko ejor ejor
For their head top
Od ejor ejor ejor (yeehee)
Ejor ejor
For their head top od ejor
Nwanna biko ejor ejor
For their head top (kala)
Od ejor ejor ejor

She say make we no link up
(I dey ask god how the thing sup for me)
Ayo how you take link up?
(Odumodu dey there when them cook chop for me)
Link up
(Thing sup for me)
Link up
(Odumodu dey there when them cook chop for me)

(Westennn
It's crazy, ehn)
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "EJOR" de ODUMODUBLVCK?

ODUMODUBLVCK

¿Cuándo salió "EJOR" de ODUMODUBLVCK?

06 de octubre del año 2025

ODUMODUBLVCK foto

ODUMODUBLVCK

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de EJOR interpretada por ODUMODUBLVCK. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión