TOO SPOILT - ODUMODUBLVCK

Letra de TOO SPOILT - ODUMODUBLVCK

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"TOO SPOILT"​ es una canción interpretada por ​ODUMODUBLVCK, publicada en el álbum INDUSTRY MACHINE. 

Fecha de lanzamiento: 06 de octubre del año 2025. 

Letra TOO SPOILT - ODUMODUBLVCK

I'm too spoilt
Oríṣiríṣi
Yeah, c'mon

I'm too spoilt
I just need my nails done
Primary 2 boys and girls, all of dem
They wan see my face puss
They don't know that she's so gone
My shima shopping be like she dey ship drugs (Alele)
Griselda, Blacko, Pablo, Chapo all of una money no fit shake us
E no fit feed dog

'Cause I don hammer, wetin remain for my na to spoil person daughter
She no fit do bad
She know say kala own na dollar, dollar, dollar
Mutilate naira (Spend)
'Cause I don hammer

Me and producers we pray at the same time (Burst my head)
Because this gbedu be like we dey go shrine (Cast and bind)
Dial my line, call my wife, permit her shine, kabush-kabash
She no dey mince, buy am baby you too dey swipe
I buy am motor (Boss), but I no let am drive (Drive)
Even when we dey fuck, brother I no dey let am whine (Whine)
Camo (Chai Cheneke) I no dey let am grind (Jesus)
I no dey let am hustle, struggle, my money no need advice

I'm too spoilt (Ewo)
I just need my nails done (Alele, alele)
Primary 2 boys and girls, dem wan see my [?]
They don't know that she's so gone
My shima shopping be like she dey ship drugs (Alele)
Griselda, Blacko, Pablo, Chapo all of una money no fit shake us
E no fit feed dog

The way I dey roll right now, like say I was born with a golden spoon
My parole is giving big boy, dem go think say me born tycoon
[?] I go buy two-two
Ask Tobi na the lifestyle [?]
We no want any of their fake title, comot for here I go bite you too
Dan uwarsu

Wetin remain for my na to spoil person daughter
(Black sheep forever, black sheep for life)
(Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters)
(GE records, you get me? ODUMODUBLVCK)
She no fit do bad
She know say kala own na dollar, dollar, dollar
Mutilate naira (Spend)
'Cause I don hammer

Burst my head
Promise and fail, I no dey—
Cast and bind
Permit her shine
Kabush-kabash
I don hammer
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "TOO SPOILT" de ODUMODUBLVCK?

ODUMODUBLVCK

¿Cuándo salió "TOO SPOILT" de ODUMODUBLVCK?

06 de octubre del año 2025

ODUMODUBLVCK foto

ODUMODUBLVCK

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de TOO SPOILT interpretada por ODUMODUBLVCK. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión