Troubled Mind - WizKid

Letra de Troubled Mind - WizKid

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Troubled Mind"​ es una canción interpretada por ​WizKid, publicada en el álbum Morayo. 

Fecha de lanzamiento: 22 de noviembre del año 2024. 

Letra Troubled Mind - WizKid

Wizkid, Nigerian entertainment industry
Gbogbo wa, lo n ki ẹ o
Motunde, bi ṣe n de

Say, the blood for my eye and the pain for my mind, mo le ṣàlàyé
Yeah, I dey choko, I dey nice, ọmọ, me I just dey maintain
Life of a troubled mind (Ooh), life of a troubled mind (Troubled mind)
Right now, me just wan vibes and think
But my troubled mind wan sing, yeah

Every day, every night, yeah, we ever blazing
Make you call two, ọmọtena, ka ma se ke
Me no need love, no need laws, yeah, the paper chasing
If you no dey talk money, ain't no communicating, yeah
Real love, yeah, that's what we used to
Diamonds on my wrist and my neck too, mm
Tell me wetin man no go fit do, yeah
Yeah, one shot for mama, yeah, I miss you, mm
I go ball, all my days, aye ti mo wa
Things I face, place for the pain
Everyday steady cruisin'
Big bang, we unruly
See my life like a movie
Eyes red like we choko
And you know how the thing go so
Ko dẹ s'ẹni to le to mi o
Pray a prayer for a real one
Real life not so easy, oh
We dey live life with the paper chase, yeah

Say, the blood for my eye and the pain for my mind, mo le salaye
Yeah, I dey choko, I dey nice, ọmọ, me I just dey maintain
Life of a troubled mind (Ooh), life of a troubled mind (Troubled mind)
Right now, me just wan vibes and think
But my troubled mind wan sing, yeah
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "TROUBLED MIND" de WizKid?

WizKid

¿Cuándo salió "TROUBLED MIND" de WizKid?

22 de noviembre del año 2024

WizKid foto

WizKid

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Troubled Mind interpretada por WizKid. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión