A Million Blessings - WizKid

Letra de A Million Blessings - WizKid

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"A Million Blessings"​ es una canción interpretada por ​WizKid, publicada en el álbum Morayo. 

Fecha de lanzamiento: 22 de noviembre del año 2024. 

Letra A Million Blessings - WizKid

The competition, ọmọ, where you dey?
I plaster stand every day
They're gonna think I'm insane, if I really speak on it
I just dey my lane, I dey pray for so many days
Wish you the same thing my G
You're just like me, you're just like me
Oh yeah, yeah, oh yeah, yeah

Ọmọge, why I no go flex? Blessings dey fall like water for my head
A couple milli' on my neck, I'm shining, mummy, grinding, you know me
Wetin I get I dey invest (Invest), if you no dey wise, omo, you no go collect (Collect)
I've heard a million stories
I live my life like a movie, shades on, looking icy, no dey whine me

Ọlọrun, Ọlọrun (Ọlọrun)
Ginger me jejely, as we dey pop, them go bow down (Bow down), Ọlọrun (Ọlọrun)
I got a million blessings, yeah
Ọlọrun (Ọlọrun), Ọlọrun (Ọlọrun)
My nigga where you dey? I just wan jaiyé
Ọwó lon ṣ'ayé, make them know
I got a million blessings, yeah

Ooh, you want war with a brother, tell me, shey, you get the stamina?
No opposition fit to disguise, man I got nine lives
They wanna see you fall, that's a bad vibe
Should have never gone to the other side
Shades on, and my lining too bright, big bag for the stress

Ọmọge, why I no go flex? Blessings dey fall like water for my head
A couple milli' on my neck, I'm shining, mummy, grinding, you know me
Wetin I get I dey invest (Invest), if you no dey wise, omo, you no go collect (Collect)
I've heard a million stories
I live my life like a movie, shades on, looking icy, no dey whine me

Ọlọrun, Ọlọrun (Ọlọrun)
Ginger me jejely, as we dey pop, them go bow down (Bow down), Ọlọrun (Ọlọrun)
I got a million blessings, yeah
Ọlọrun (Ọlọrun), Ọlọrun (Ọlọrun)
My nigga where you dey? I just wan jaiyé
Ọwó lon ṣ'ayé, make them know
I got a million blessings, yeah
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "A MILLION BLESSINGS" de WizKid?

WizKid

¿Cuándo salió "A MILLION BLESSINGS" de WizKid?

22 de noviembre del año 2024

WizKid foto

WizKid

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de A Million Blessings interpretada por WizKid. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión