Kese (Dance) - WizKid

Letra de Kese (Dance) - WizKid

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Kese (Dance)"​ es una canción interpretada por ​WizKid, publicada en el álbum Morayo. 

Fecha de lanzamiento: 15 de noviembre del año 2024. 

Letra Kese (Dance) - WizKid

Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (Starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance

For the vibe, I've been out for days
Steady chasing the kpa, I dey concentrate (Okay)
Mm, anytime, I dey
Whether night or day, I dey on my J's (Yebo)
Even on my lane, mm
Them go dey dance to the gbẹdu, them go feel irie
'Cause anything wey I drop, dem go chop, aje
Whether night or day
I dey on my J's, I dey on my J's

Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbemi debẹ
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty

Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (Starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance

So, tell me what you wanna do tonight?
You know the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive
We turn the O2 to O3, ma lọ bẹ si, italawa
So baby, tell me why you wanna
Shake body, make you do as you like
Na steady we dey blow the cana
Blow some trees, make me feel alright
I no fit lie, man, I'm wasted
And I'm feeling reckless
Na who buy last, get latest
That's why I'm working on patience
I no dey joke with my paycheck
If dem dey sleep, make dem wake them
So we go vibe, we go vibe tonight, kama debẹ

Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbemi debẹ
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbemi debẹ
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty

Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (Starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "KESE (DANCE)" de WizKid?

WizKid

¿Cuándo salió "KESE (DANCE)" de WizKid?

15 de noviembre del año 2024

WizKid foto

WizKid

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Kese (Dance) interpretada por WizKid. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión