Pray - WizKid

Letra de Pray - WizKid

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Pray"​ es una canción interpretada por ​WizKid, publicada en el álbum Morayo. 

Fecha de lanzamiento: 22 de noviembre del año 2024. 

Letra Pray - WizKid

Ọmọ, na long thing
You see, I no fit tell you everything I don see
Remember time when the money no dey come quick?
All of a sudden, see as dem dey rush me
I pray to God say my matter no go lost key
Back to the dungeon, make I tell you something
No be say I never suffer for this country
But at the same time, sapa no go touch me

So, I dey supply the gbedu
I move from Shitta, enter Christ Avenue (Gen, gen)
When I get nothing but the vibes and my crew (Oh, no)
And all the lyrics and my flows, and the streaming don dey turn revenue
Many things you never knew
They steady wondering why we can never lose (Oh, oh)
So, we go shayo tonight, catch cruise
Mama call me, "Ayo Balogun, they can never find another you"

Àigbọ́fá la n w'òkè
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
And Jah make a way for me
Run to bàbá l'oke
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
Jah make a way for me

Yeah, ko de ṣe dán-dán
Na who get money wey dey turn up
Ọmọ, àwa je lo
We elevate 'til the sun up
Mm, ko de ṣe dán-dán
Every day, say na blessing
Ọmọ, awa jẹ ló
We elevate 'til the sun up

Year 2011
Lil' Prince move to a whole 'nother level
Starboy Wizzy, I been known from the get-go
Never forget, oh, I no be your set, oh
So, when you see me, drive by (Drive by)
I no dey let opportunity pass by (Pass by)
Na double six if na God throw dice (Throw dice)
Ka ṣa ma gb'àdúrà, ká má prosper

So, I dey supply the gbedu
I move from Shitta, enter Christ Avenue (Gen, gen)
When I get nothing but the vibes and my crew (Oh, no)
And all the lyrics and my flows, and the streaming don dey turn revenue
Many things you never knew
They steady wondering why we can never lose (Oh, oh)
So, we go shayo tonight, catch cruise
Mama call me, "Ayo Balogun, they can never find another you"

Àigbọ́fá la n w'òkè
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
And Jah make a way for me
Run to bàbá l'oke
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
Jah make a way for me

Yeah, ko de ṣe dán-dán
Na who get money wey dey turn up
Ọmọ, àwa je lo
We elevate 'til the sun up
Mm, ko de ṣe dán-dán
Every day, say na blessing
Ọmọ, àwa jẹ ló
We elevate 'til the sun up
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "PRAY" de WizKid?

WizKid

¿Cuándo salió "PRAY" de WizKid?

22 de noviembre del año 2024

WizKid foto

WizKid

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Pray interpretada por WizKid. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión