Don’t Care - WizKid

Letra de Don’t Care - WizKid

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Don’t Care"​ es una canción interpretada por ​WizKid, publicada en el álbum Morayo. 

Fecha de lanzamiento: 22 de noviembre del año 2024. 

Letra Don’t Care - WizKid

Yeah, yeah, yeah

I know say the darkness no fit quench my light
Come mezebu for me
Hold one, take a shot, make I hold am tight
This life na my destiny
Sweet mind, I don't mind what they think all times
The things Jah don do for me
We dey feel alright, we dey feel alright

Plenty talk no dey full basket
Plenty spoiling ọpò, pò, pò
How many men don follow me come?
Na we get the ọmọ's wey dey pop, pop, pop
Mehn, I dey thank my life for the amazing grace
Many things we don see, no be today
Anything wey long, I no dey chase
Dark ink no fit cover the pain, hm

Many come and go (Mm) but I dey live my life on low
(Living life, I don't care living like, I don't care)
Baba ṣowa délé, t'aba jade ka wọlé o
(Living life, I don't care, oh, living like, I don't care)

Life of a hustler, blow many trees like a planter
Yeah, we no look like where we come from
Pour a Henny for the darkest days
Take a puff and elevate, giving thanks for blessing, yeah
Ọmọ, na amazing grace
Blood, sweat and tears, where we dey today
And I get my bloodline wey dey motivate
And I swear nothing dey phase me now

Plenty talk no dey full basket
Plenty spoiling ọpò, pò, pò
How many men don follow me come?
Na we get the ọmọ's wey dey pop, pop, pop
Mehn, I dey thank my life for the amazing grace
Many things we don see, no be today
Anything wey long, I no dey chase
Dark ink no fit cover the pain, hm

Many come and go (Mm) but I dey live my life on low
(Living life, I don't care living like, I don't care)
Baba ṣowa délé, t'aba jade ka wọlé o
(Living life, I don't care, oh, living like, I don't care)

Ọpò, hmm, hmm
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "DON’T CARE" de WizKid?

WizKid

¿Cuándo salió "DON’T CARE" de WizKid?

22 de noviembre del año 2024

WizKid foto

WizKid

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Don’t Care interpretada por WizKid. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión