Karamo - WizKid

Letra de Karamo - WizKid

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Karamo"​ es una canción interpretada por ​WizKid, publicada en el álbum Morayo. 

Fecha de lanzamiento: 22 de noviembre del año 2024. 

Letra Karamo - WizKid

Ah (Ooh), I want to blow your mind (Blow, oh-ah)
I want to shoot your mind (Shoot)
Give me a chance, and let me try

Omikokokosí
Say, your body checheche, oh
Do me jẹjẹjẹ, anytime wey we link, do me jẹjẹjẹ, oh
Count your blessings, and pray for mercy, ah
Make we roll up the John, make we kpenkelemess, no time

I wan know if you dey alright, baby, just keep on dancing
Make we give them more, so, stand attention
You no go fit to kill my vibe, I get peace of mind, I dey feel alright
Plenty money and I dey my high

Ijo wa lẹsẹ, baby Shalewa, redi ko lọlẹ
Oh my sisi, no karamọ, oh
Ijo wa lẹsẹ, baby Shalewa, redi ko lọlẹ
Oh my sisi, no karamọ, oh

Make anybody no go call my phone
Owo la wa na, baby, no fugazi, oh
Roll, roll your body ka ma se ma lọ, yeah
Eyi to ba de, o to ka jo, ma yọ
Ayy, skin tight, body dey call me for hotline
Them wan dey say make I relax
Make them ball for the team with no shin-guard
Huh, be like, baby, you pass perfect design
Them no dey tell chicken for night
If you cross my lane, you must be mine

I wan know if you dey alright, baby, just keep on dancing
Make we give them more, so, stand attention
You no go fit to kill my vibe, I get piece of mind, I dey feel alright
Plenty money and I dey my high

Ijo wa lẹsẹ, baby Shalewa, redi ko lọlẹ
Oh my sisi, no karamọ, oh
Ijo wa lẹsẹ, baby Shalewa, redi ko lọlẹ
Oh my sisi, no karamọ, oh
Ijo wa lẹsẹ, baby Shalewa, redi ko lọlẹ
Oh my sisi, no karamọ, oh
Ijo wa lẹsẹ, baby Shalewa, redi ko lọlẹ
Oh my sisi, no karamọ, oh
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "KARAMO" de WizKid?

WizKid

¿Cuándo salió "KARAMO" de WizKid?

22 de noviembre del año 2024

WizKid foto

WizKid

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Karamo interpretada por WizKid. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión