Bend - WizKid

Letra de Bend - WizKid

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Bend"​ es una canción interpretada por ​WizKid, publicada en el álbum Morayo. 

Fecha de lanzamiento: 22 de noviembre del año 2024. 

Letra Bend - WizKid

Mm, bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Ọmọge, make you denge dey go, dey pose
Mm, bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Mm, bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Ọmọge, make you denge dey go, dey pose

Say you just wan dance for me
Other girls, other girls wan sample me
I no go let anybody come pressure me
'Cause tonight, I dey feel the vibe normally (Ahn-ahn)
I need some company, anyone wey go give me properly
I love the thing when you put it all over me
Oya, gumbody me, yeah, totally (Ahn-ahn)

Make I share you the update (Ahn-ahn)
Omotena, make it rotate (Ahn-ahn)
Awọn ṣọbọloyọke (Ahn-ahn)
They wan put to their eye, for my rosemary (Ahn-ahn)
Enemies, enemies, we outside (Ahn-ahn)
Starboy go dey muzz them (Ehn-ehn)
And you know man no go dey
Plenty money like Dangote

Mm, bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Ọmọge, make you denge dey go, dey pose
Mm, bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Mm, bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Ọmọge, make you denge dey go, dey pose

Omo, no play, no play, oh
Whine your body, ye, mo gbé, oh
You dey ginger me, damn, I'm not okay, oh
E dey do many things for locay, oh
I don go Arizona, because I'm losing it totally (Ahn-ahn)
And you go follow me go Paris (Ahn-ahn)
Na you go give me normally (Ahn-ahn)

Make I share you the update (Ahn-ahn)
Omotena, make it rotate (Ahn-ahn)
Awọn ṣọbọloyọke
They wan put to their eye, for my rosemary
Enemies, enemies, we outside
Starboy go dey muzz them
And you know man no go dey
Plenty money like Dangote

Mm, bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Ọmọge, make you denge dey go, dey pose
Mm, bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Mm, bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Ọmọge, make you denge dey go, dey pose
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "BEND" de WizKid?

WizKid

¿Cuándo salió "BEND" de WizKid?

22 de noviembre del año 2024

WizKid foto

WizKid

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Bend interpretada por WizKid. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión