Flower Pads - WizKid

Letra de Flower Pads - WizKid

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Flower Pads"​ es una canción interpretada por ​WizKid, publicada en el álbum More Love, Less Ego. 

Fecha de lanzamiento: 11 de noviembre del año 2022. 

Letra Flower Pads - WizKid

This one's nasty
Esto me gusta

I be waiting for the day
They say na kele go kill me
They say your body go kill me, oh
But I no just like to dey lonely
Don't let spend the night alone, woah, ooh-woah, ooh-woah
Don't let spend the night alone, wey, yeah, yeah
Use your ikebe, super bless me

I know
Girl, na your matter do me pass, oh
Girl, make the matter no go cast, oh
Run up on your body, do the dash, oh
Girl, something wey you gats know
Girl, I love your body, baby, pass you
Play for your body like piano
Baby girl, I love your body pass you
Oh, oh

Girl, I go really make you wet
Girl, I go really make you sweat
Baby girl, I like your body, dey
Girl, I go really make you wet
Girl, I go really make you wet
Girl, I go really make you sweat
Baby, wrap your legs around my neck
Girl, I go really make you

Baby, tell me how e gats be
I get many things if you ask me
Olomi jor make you rush me
And make we leave if we must leave
See this matter done dey pass me
Burst many things for your loving
Olomi jor make you rush me
I fit snipe for your love if you ask me
Like yo
When you call up, make I dey I go dey, dey, dey
Every day and every night, oh
Make we connect 'til the morning time
You dey dance, I be spender
Your body ginger, oh
Call me odogwu spender, oh
As the DJ dey spin am, oh
For your love, spend my dirham

Girl, I go really make you wet
Girl, I go really make you sweat
Baby girl, I like your body dey
Girl, I go really make you wet
Girl, I go really make you wet
Girl, I go really make you sweat
Baby, wrap your legs around my neck
Girl, I go really make you

I know
Girl, na your matter do me pass, oh
Girl, make the matter no go cast, oh
Run up on your body, do the dash, oh
Girl, something wey you gats know
Girl, I love your body, baby, pass you
Play for your body like piano
Baby girl, I love your body pass you
Oh, oh

Girl, I go really make you wet
Girl, I go really make you sweat
Baby, wrap your legs around my neck
Girl, I go really make you wet
Girl, I go really make you wet
Girl, I go really make you sweat
Baby, wrap your legs around my neck
Girl, I go really make you

For me, Diana
Say your body for me, Diana (Hmm)
Say my money for you, Diana (Yo te puedo mostrar unas cositas)
Nobody ready pass me, Diana
Say you dey give me cruise, Diana
I dey ready when you leave, Diana (Si tuviera la oportunidad te volvería loco)
Don't let nobody tell you things, Diana
Don't let nobody burn the bridge, Diana
No sabes las cosas que me haces sentir
Me excitas, me mojas, me encantas
Si solo supieras las cosas que te haría en privado
Uy, hmm
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "FLOWER PADS" de WizKid?

WizKid

¿Cuándo salió "FLOWER PADS" de WizKid?

11 de noviembre del año 2022

WizKid foto

WizKid

2 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Flower Pads interpretada por WizKid. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión