Pressure - WizKid

Letra de Pressure - WizKid

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Pressure"​ es una canción interpretada por ​WizKid, publicada en el álbum More Love, Less Ego. 

Fecha de lanzamiento: 11 de noviembre del año 2022. 

Letra Pressure - WizKid

Pressure
P!

Ikebe causing me pressure
No baby steps omo pa won
Na only you wey dey make me dey love every night
Wey dey make me dey nono
Lady dey come for the encore
When the play don dey start, she no wan stop
Omoge mi, na the things you dey feel
Same tings I feel omo otoh
Never really speak on the things I don't know
Omo na you be my business oh
Ikebe causing commotion
Ikebe wey dey bad I must concur
And I no dey look for the hings I no want
Omo na you be my business oh
I know you wanting all my touch
And the matter no be money or no love

If I wan dey love, I wan dey love you, my baby oh
And you know you shack me pass the money, my baby oh
If I wan dey love, I wan dey love you, my baby oh
And girl, you dey shack me pass the money, my lady oh

Pi pi pi pi pi pi pi pi pi pi pi
Baby girl, I want you make you bring am swing my way
Yes, I dey want am na fi fi fi fi fi fi fi fi
Baby girl, I want you make you bring am swing my way

Say na only you dey lift my energy, baby, hmm
And the tings you dey do my girl e dey sweet pass, baby (Ah sweet)
As you dey touch my body dey make me lazy (Ahh)
And na me be the one wey dey make you feel alright
Yeah, lady, never play your love, wey go tah
Anytime I feel Iike say I don wan dey leave, I no fit mogbe oh
You dey my mind now, 24/7 anoti oh
I fit to dey to stay for one wine
Yeah we dey do things wey naughty oh

If I wan dey love, I wan dey love you, my baby oh
And you know you shack me pass the money, my baby oh
If I wan dey love, I wan dey love you, my baby oh
And girl, you dey shack me pass the money, my lady oh

Pi pi pi pi pi pi pi pi pi pi pi
Baby girl, I want you make you bring am swing my way
Yes, I dey want am na fi fi fi fi fi fi fi fi
Baby girl, I want you make you bring am swing my way
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "PRESSURE" de WizKid?

WizKid

¿Cuándo salió "PRESSURE" de WizKid?

11 de noviembre del año 2022

WizKid foto

WizKid

2 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Pressure interpretada por WizKid. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión