Plenty Loving - WizKid ft. []

Letra de Plenty Loving - WizKid

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Plenty Loving"​ es una canción interpretada por ​WizKid junto a [], publicada en el álbum More Love, Less Ego. 

Fecha de lanzamiento: 11 de noviembre del año 2022. 

Letra Plenty Loving - WizKid

Send you, and you know say Big Wiz I no send you
E don dey tey I wan tell you
Many things wey dey my mind I wan tell you
Bless the day that I found you
All the things wey dey my mind I wan show you
I'm on the road on a daily
Na wetin me and you go chop I wan find you
'Cause I go love you jęję
And I go give you make you sempe oh
Hey, I go love you, baby, sempe oh
I be loving all you touch, I wan pępę oh
Shebi'wo ni mo fę fę oh
I no go use your love dey play tętę oh
And you know sisi nęnę oh
Say this kind of loving I wan jęnbę oh, jęję

I go let your body know
Baby let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go
I go let your body know
Baby let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go

Girl, I go meet you for down down
Dem dey call me mister lover
I go give you many loving
Say I go kill you with this loving, oh
Girl, I go meet you for down down
I go give you many loving
I go give you plenty loving
Girl, I go kill you with this loving, oh

Girl, nobody wine pass you
And the ting you dey do with your waist
Girl e pass me and you (Yeah, yeah, yeah, yeah)
Girl, you dey burn pass Claro
And you type I never seen, my girl, no wayo

I go let your body know
Baby let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go
I go let your body know
Baby let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go

Girl, I go meet you for down down
Dem dey call me mister lover
I go give you many loving
Say I go kill you with this loving, oh
Girl, I go meet you for down down
I go give you many loving
I go give you plenty loving
Girl, I go kill you with this loving, oh

Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, mogbe
Wine your body, mogbe
Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, sho'gberi, mogbe
Wine your body, mogbe
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "PLENTY LOVING" de WizKid?

WizKid

¿Cuándo salió "PLENTY LOVING" de WizKid?

11 de noviembre del año 2022

WizKid foto

WizKid

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Plenty Loving interpretada por WizKid. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión