Frames (Who’s Gonna Know) - WizKid

Letra de Frames (Who’s Gonna Know) - WizKid

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Frames (Who’s Gonna Know)"​ es una canción interpretada por ​WizKid, publicada en el álbum More Love, Less Ego. 

Fecha de lanzamiento: 11 de noviembre del año 2022. 

Letra Frames (Who’s Gonna Know) - WizKid

No do me wayo, I no dey involved
No dey me something wey go make me stress
Give me less of that
Give me more of you
Give me something I'll never want to lose, yeah

Mami, you making me lose my eyes for other girls
No do me something wey go make me stress
Give me less of that, give me more of you
Give me something, I'll never want to lose, yeah

Who's gonna know?
At the end of the day, I'm yours
For the night only, baby, ooh
Turn me on, I'm yours
For the night only, baby, ooh
Ooh-ooh
Ooh, ooh-ooh, ooh, ooh, ooh-ooh, ooh

Omoge shake your bum bum
I no dey lie na for you, I run come
This no be love song, I call am your song
Yeah, for this wine, I don wait for so long
Girl, I ready take off and I no go wan stop
I know you feel am, girl, your body says so
And I no dey here to dey give you long talk
Girl na only you dey make a man sowo
Baby to so, oya baby bounce up

Mami, you making me lose my eyes for other girls
No do me something wey go make me stress
Give me less of that, give me more of you
Give me something, I'll never want to lose, yeah

Who's gonna know?
At the end of the day (At the end of the day), I'm yours (I'm yours)
For the night only, baby, ooh (For the night, for the night)
Turn me on, I'm yours
For the night only, baby, ooh
Ooh-ooh-ooh, ooh-ooh-ooh
Ooh, ooh-ooh, ooh, ooh, ooh-ooh, ooh

I've been waiting for you to come my way (My way)
Be the sun in my rainy day (Rainy day)
For your type, I go wait for days, my gad
Girl, your type of feel no dey give me pain
Girl, your picture fits my frame
Be there for you in a thousand ways, my girl

For the night, for the night
You, woo-woo, woo-woo, woo-woo, woo-woo, ooh-ooh, yeah
[?]
Make you run [?] on top
[?] baby don't stop
Girl, you know [?] do the money, the party don't stop
You feel like I'm fine like
The only time that
Only you, the pussy got me one night
[?]
[?] for the night
We gon' do that right, right?
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "FRAMES (WHO’S GONNA KNOW)" de WizKid?

WizKid

¿Cuándo salió "FRAMES (WHO’S GONNA KNOW)" de WizKid?

11 de noviembre del año 2022

WizKid foto

WizKid

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Frames (Who’s Gonna Know) interpretada por WizKid. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión