We Dey - Mr Eazi

Letra de We Dey - Mr Eazi

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"We Dey"​ es una canción interpretada por ​Mr Eazi, publicada en el álbum The Evil Genius. 

Fecha de lanzamiento: 27 de octubre del año 2023. 

Letra We Dey - Mr Eazi

Zaga what?

You know the mandem bad
No man badder
King of me area
I no you see my doings
Top, top shatta
Top militarian
Omo no dey frown
We never running from the feds
When I pull up with my gang
But they don't rate us
Our government don't pay us
Fuck the popo, fuck the circus
Fuck them kpa

Two thousand and twenty vision
Omo, omo, no go gock
Free all my people wey dem don lock up
Stay woke brothers, omo, don't fold up, yeah
You know sey me never fuck up
You no sey me never fuck up
Twitter fingers, they be showing fake love
All my brothers stay woke

Na why I say, we dey here
We dey, we dey, we dey here o
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here
Na who dey here, we dey here
We dey, we dey, we dey here o
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here

You know the mandem
Forget the fresh, I'm ugly
I've got too much money on me
Can't you see
Na only their talk wey plenty
They can't even call an army
These silly niggas can't afford me
Out in a jet with my girl
And that's not a flex
Man never try to finesse
I never try to impress
New postcode, I changed my address

Two thousand and twenty vision
Omo, omo, no go gock
Free all my people wey dem don lock up
Stay woke brothers, omo, don't fold up (Omo, don't fold up), yeah
You know sey me never fuck up
You no sey me never fuck up
Twitter fingers, they be showing fake love
All my brothers stay woke

Na why I say, we dey here
We dey, we dey, we dey here o
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here
Na who dey here, we dey here
We dey, we dey, we dey here o
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here
(You know the mandem)

Two thousand and twenty vision
Omo, omo, no go gock
Free all my people wey dem don lock up
Stay woke brothers, omo, don't fold up, yeah
You know sey me never fuck up
You no sey me never fuck up
Twitter fingers, they be showing fake love
So all my people, stay woke

Na why I say, we dey here
We dey, we dey, we dey here o
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here

It's your boy Eazi (Zagadat)
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "WE DEY" de Mr Eazi?

Mr Eazi

¿Cuándo salió "WE DEY" de Mr Eazi?

27 de octubre del año 2023

Mr Eazi foto

Mr Eazi

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de We Dey interpretada por Mr Eazi. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión