Legalize - Mr Eazi

Letra de Legalize - Mr Eazi

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Legalize"​ es una canción interpretada por ​Mr Eazi, publicada en el álbum The Evil Genius. 

Fecha de lanzamiento: 10 de junio del año 2022. 

Letra Legalize - Mr Eazi

Aye ye ye
Aye ye ye
Aye ye ye (Zagadat)
Aye ye ye

Na your love wey dey weak me
Na your love wey dey weak me
I don taya, I’m fighting no more
All my life I’ve been searching
All my life I’ve been searching
Now I’ve found you, I’m searching no more

I don’t wanna do no koro, baby, make we legalize
My whole world dey stop anytime you look into my eyes
Even if you don’t know, baby, I go make you realize
I no go let you go, baby, na you be my wife

Baby, give me your love (Aye ye ye)
All your love (Aye ye ye)
I dey needy your love (Aye ye ye)
All your love (Aye ye ye)
'Cause I can’t get enough (Aye ye ye)
Enough of your love (Aye ye ye)
Give me your love (Aye ye ye)
All your love (Aye ye ye)

Tell me what I for do
Odo you dey ginger me, oya, what’s up with you? Yeah, yeah
Baby, if e no be you, ye
I swear I no go do, yeah, yeah

I don’t wanna do no koro, baby, make we legalize
My whole world dey stop anytime you look into my eyes
Even if you don’t know, baby, I go make you realize (Make you realize)
I no go let you go, baby, na you be my wife

Baby, give me your love (Aye ye ye)
All your love (Aye ye ye)
I dey needy your love (Aye ye ye)
All your love (Aye ye ye)
'Cause I can’t get enough (Aye ye ye)
Enough of your love (Aye ye ye)
Give me your love (Aye ye ye)
All your love (Aye ye ye, Zagadat)

Aye ye ye
Aye ye ye
Aye ye ye
Aye ye ye
Aye ye ye
Aye ye ye
Aye ye ye
Aye ye ye (Zagadat)
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "LEGALIZE" de Mr Eazi?

Mr Eazi

¿Cuándo salió "LEGALIZE" de Mr Eazi?

10 de junio del año 2022

Mr Eazi foto

Mr Eazi

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Legalize interpretada por Mr Eazi. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión