Fefe Ne Fefe - Mr Eazi

Letra de Fefe Ne Fefe - Mr Eazi

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Fefe Ne Fefe"​ es una canción interpretada por ​Mr Eazi, publicada en el álbum The Evil Genius. 

Fecha de lanzamiento: 09 de octubre del año 2023. 

Letra Fefe Ne Fefe - Mr Eazi

It's Kel-P vibes
Yeah

Na because I let you down, I dey sing this song (Sing this song)
Girl, I go sing you some more (Some more)
'Cause I never had the time that you really want (Really want)
Now I go give you more, more
Illobi you dey do me something wey kala gan
And I no say you know
Chale you for give me chance, make I rectify
Je ka goun osun

Ma jorlie
Shey you go coolu temper (Temper)
See as your body sempe
Like something fefe ne fefe, fe
Eh-oh, ma jorlie
Shey you go coolu temper
See as your body sempe
Like something fefe ne fefe, fe
Na-na-na-na-nai (Ewo)

Na-na-na-na-nai
Yeah

Baby, I go change my character
Something sweet, I go give you banana
Then you go see for yourself, you go find out
Eh-eh, make you for feel am
As I no get biggy mansion
I come as I dey, I dey beggy your papa
Ayo, ayo, ayo, ayo

Ma jorlie
Shey you go coolu temper (Temper)
See as your body sempe
Like something fefe ne fefe, fe
Eh-oh, ma jorlie
Shey you go coolu temper
See as your body sempe
Like something fefe ne fefe, fe
Na-na-na-na-nai (Ewo)

No need to dengene, no more, no more
And I go give you what, you want, you want
Sey you be fefe ne, fefe no wor
Na-na-na-na-nai
No need to dengene, no more, no more
And I go give you what, you want, you want
Sey you be fefe ne, fefe no wor
Na-na-na-na-nai

Ey Ijoya o, Ijoya
Odoyewu my Abena
Ileya o, ileya
Ma je ko pe eh
Ey Ijoya o, Ijoya
Odoyewu my Abena
Ileya o, ileya
Ma je ko pe Ọlọrun
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "FEFE NE FEFE" de Mr Eazi?

Mr Eazi

¿Cuándo salió "FEFE NE FEFE" de Mr Eazi?

09 de octubre del año 2023

Mr Eazi foto

Mr Eazi

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Fefe Ne Fefe interpretada por Mr Eazi. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión