Show Dem - Mr Eazi ft. Whoisakin

Letra de Show Dem - Mr Eazi

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Show Dem"​ es una canción interpretada por ​Mr Eazi junto a Whoisakin, publicada en el álbum The Evil Genius. 

Fecha de lanzamiento: 27 de octubre del año 2023. 

Letra Show Dem - Mr Eazi

Phantom

Show dem (Eh)
Show dem (Break your back o)
Show dem (Baby)
Show dem
Show dem (Eh)
Show dem (Break your back o)
Show dem (Move to the beat, baby)
Show dem

I'll give you love, I no go give you palava (Bawo)
You no want love but I go turn you believer (Kw3)
Make you no form like say you no want banana
I be angel but you don turn me to sinner

My shima (My shima)
My shima (My shima)
Rebel leader o, Malema
My shima o, my shima
Rebel leader o, Malema

Show dem (Eh)
Show dem (Break your back o)
Show dem (Baby)
Show dem
Show dem (Eh)
Show dem (Break your back o)
Show dem (Move to the beat, baby)
Show dem

Ooh
Why you dey want to dey gara?
Sake of you dey live for Osapa
Odo follow come o tun tata
Sungbalaja make I net for kpakpa
I wanna ja your kpata, no go dribble me like Kaka
And I go wait for you, sharpali
Make we do am kpa, kpa, kpa, kpa, kpa

My shima (My shima)
My shima (My shima)
Rebel leader o, Malema
My shima o, my shima
Rebel leader o, Malema

Show dem (Eh)
Show dem (Break your back o)
Show dem (Baby)
Show dem
Show dem (Eh)
Show dem (Break your back o)
Show dem (Move to the beat, baby)
Show dem

Baby, cool me down
Baby, cool me down
Make you come outside
Make you come outside
Baby, cool me down
Baby, cool me down
Make you come outside
Make you come out, come out
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "SHOW DEM" de Mr Eazi?

Mr Eazi

¿Cuándo salió "SHOW DEM" de Mr Eazi?

27 de octubre del año 2023

Mr Eazi foto

Mr Eazi

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Show Dem interpretada por Mr Eazi. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión