Letra Olúwa Jò - Mr Eazi
Once again thank you
I just woke up to see a standing order again
May the Lord stand for you in Jesus Name
Tell my mummy sey I go bare the cost
Tell Deborah sey enough is enough
My friends tell me I don change 'cause I no dey pick their call
Some vex for me 'cause I unfollow them for Instagram
E be hard to know person wey love me for real
Swear to God, I feel lonely with people around me
I get problems I dey face, tell me na who I go yarn?
My pastor say e go pray as long as I send am cash
Olúwa Jọ̀
Wa gbemi soké, titilai
Olúwa o
Ma ju mi sile, lai lai
Olúwa Jọ̀
Wa gbemi soké, titilai
Olúwa o
Ma ju mi sile, lai lai
Top 5 canciones de Mr Eazi
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Mr Eazi. Si te gustó "Olúwa Jò", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.
Letras de canciones más vistas
Artistas más populares
Lee la letra completa de Olúwa Jò interpretada por Mr Eazi. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.