Panadol - Mr Eazi

Letra de Panadol - Mr Eazi

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Panadol"​ es una canción interpretada por ​Mr Eazi, publicada en el álbum The Evil Genius. 

Fecha de lanzamiento: 27 de octubre del año 2023. 

Letra Panadol - Mr Eazi

My mouth e sweet but e no mean sey I be liar o (Zagadat)
That is to say I getti lamba o (Hmm)
For the other room I getti power o (Agidi, agidi, agidi, agidi, agidi)
To set that waist on fire o (Fire o)
Fire o (Yeah)
Zagadat

After round one
Me I no dey take panadol
O tun gbe de o
Omoge, o tun gbe de o
After round one
Me I no dey take panadol
Mo tun gbe de o
Omoge, mo tun gbe de o

Three Gbosa for the man
Wey dey make him woman cum twice (Cum twice)
Cum twice (Cum twice)
In one night (One night)
One night (One night)
Make I chop your body
Make I make you feel one kind (One kind)
One kind (One kind)
Open shop for my head
Baby, make I be your shoprite
Shoprite
Zagadat

One bundle for your waist
After one round, you go craze
She no one lef my place
She say she won, mtchew for my face
She say she won, mtchew for my face
Oya now
One bundle for your waist
After one round, you go craze
She no one lef my place
She say she won, mtchew for my face
She say she won, mtchew for my face
Zagadat

After round one
Me I no dey take panadol
O tun gbe de o
Omoge, o tun gbe de o
After round one
Me I no dey take panadol
Mo tun gbe de o
Omoge, mo tun gbe de o

Three Gbosa for the man
Wey dey make him woman cum twice (Cum twice)
Cum twice (Cum twice)
In one night (One night)
One night (One night)
Make I chop your body
Make I make you feel one kind (One kind)
One kind (One kind)
Open shop for my head
Baby, make I be your shoprite
Shoprite
Zagadat
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "PANADOL" de Mr Eazi?

Mr Eazi

¿Cuándo salió "PANADOL" de Mr Eazi?

27 de octubre del año 2023

Mr Eazi foto

Mr Eazi

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Panadol interpretada por Mr Eazi. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión