Notorious - Mr Eazi

Letra de Notorious - Mr Eazi

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Notorious"​ es una canción interpretada por ​Mr Eazi, publicada en el álbum The Evil Genius. 

Fecha de lanzamiento: 27 de octubre del año 2023. 

Letra Notorious - Mr Eazi

Dindandadidindi (Yeah)
Gbedu yin o dindin (Kw3)
I no want stress, I just want kpalansh
(It's KelP vibes)

I no want stress, I just want kpalansh, yeah, yeah
I cannot kill myself so make I chop my life, yeah
I dey find person daughter to spoil tonight, yeah
If anybody get Erica number, make e send my side

I be notorious
I no dey hear word, I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word, I no dey hear word again
Kw3

Yeah, I getti kele wey dey pray for me
And other keles wey go kill for me
Call e badamosi make e spray for me
Dem never born the Baga wey go test me
I no be Jesus and I don't forgive
Vegetarian but I want the beef
She want the business likey PLC
Skinny bobo but I be B.I.G., yeah, yeah

Omo, I be notorious
I no dey hear word, I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word, I no dey hear word again
Kw3

If dem no ask you, make you no mention, yeah (Make you no mention)
My money plenty, no need for pension, yeah (No need for pension, yeah)
I dey blow money, na my profession, yeah
The money no dey finish, no recession
No recession

Omo, I be notorious
I no dey hear word, I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word, I no dey hear word again
Kw3
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "NOTORIOUS" de Mr Eazi?

Mr Eazi

¿Cuándo salió "NOTORIOUS" de Mr Eazi?

27 de octubre del año 2023

Mr Eazi foto

Mr Eazi

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Notorious interpretada por Mr Eazi. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión