PRECISION - Davido ft. []

Letra de PRECISION - Davido

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"PRECISION"​ es una canción interpretada por ​Davido junto a [], publicada en el álbum Timeless. 

Fecha de lanzamiento: 31 de marzo del año 2023. 

Letra PRECISION - Davido

My time and my energy
I don’t waste on nobody
'Cause I dey try sort myself
And you go like sort yourself (Shekpe!)

Na person wey get money dey carry shoulder gan
Ẹ ni toba lowo laye lo ma n gbera gan oh
And I dey move with precision
I go carry you along
Bebe n lọ
Thank God say me I get God
Oya eh
Iwọ to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nowo ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ soke
Iwo to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nọwọ ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ lọ

I dey with Shizzi as the vibe dey go (Shizzi)
Energy on point, we dey jam dey go
See the fine fine girls, dem dey eye me oh
But I no send, I dey carry go
Kan ma lọ gbe mi sọ wa, awa carry gan
Aye yi o ni baje oh
Maro lọ oh
As I dey here oh, dey here
I’m counting my blessings

My time and my energy, iyo
I don’t waste on nobody, iyo
'Cause I dey try sort myself, iyo
So you for try sort yourself, iyo
Mo ni gẹgẹ shi gẹgẹ, iyo
Make nobody come dey waste my time, iyo
'Cause I dey try sort myself, iyo
Oya ka lọ, jia ma jaiye lọ, yeah eh

Na person wey get money dey carry shoulder gan
Ẹ ni toba lowo laye lọ ma n gbera ga
And I dey move with precision
I go carry you along
Bebe n lọ
Thank God say me I get God
Oya eh
Iwọ to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nowo ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ soke
Iwo to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nọwọ ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ lọ

My time and my energy, iyo
I don’t waste on nobody, iyo
'Cause I dey try sort myself, iyo
So you for try sort yourself, iyo
Moni gẹgẹ shi gẹgẹ, iyo
Make nobody come dey waste my time, iyo
'Cause I dey try sort myself, iyo
Oya ka lọ, jia ma jaiye lọ, iyi

Na person wey get money dey carry shoulder gan
E ni toba lowo laye lo ma gbera ga
And I dey move with precision
I go carry you along
Bebe n lọ
Thank God say me I get God
Oya eh
Iwọ to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nowo ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ soke
Iwo to ba lowo nọwọ ẹ soke
No go think am, nọwọ ẹ soke
Faraya ko nọwọ ẹ soke
Jogodo sungba, nọwọ ẹ lọ

My time and my energy, iyo
I don’t waste on nobody, iyo
As I dey try sort myself, iyo
So you for try sort yourself, iyo
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "PRECISION" de Davido?

Davido

¿Cuándo salió "PRECISION" de Davido?

31 de marzo del año 2023

Davido foto

Davido

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de PRECISION interpretada por Davido. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión