FEEL - Davido

Letra de FEEL - Davido

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"FEEL"​ es una canción interpretada por ​Davido, publicada en el álbum Timeless. 

Fecha de lanzamiento: 31 de marzo del año 2023. 

Letra FEEL - Davido

I be on the phone
Calling you tonight
I wan make you show me
Make we no dey fight
I no wan sleep alone
Wanna hold you tight
Water full my eyes
But I'll be alright

Forever
O ma latan (Aya)
O ma gba, o ma kẹ'tan
Ibebe idi ẹ, mo maa ṣi tan o
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go

I've been talking to myself
And I no even notice
She gat me feeling like a zombie
And she dey shoot like Chuck Norris
The way she put her body down
You got me falling truly
I just touch down
Wanna see you now

'Cause I be on the phone
Calling you tonight
I wan make you show me
Make we no dey fight
I no wan sleep alone (No wan sleep alone)
Wanna hold you tight
Water full my eyes
But I'll be alright

Forever
O ma latan (Ayah)
O maa gba, o maa kẹ'tan
Ibebe idi ẹ, mo maa ṣi tan o
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go

Ahn ahn ahn ahn ahn
Ahn ahn ahn ahn ahn
Ahn ahn ahn ahn ahn ahn
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "FEEL" de Davido?

Davido

¿Cuándo salió "FEEL" de Davido?

31 de marzo del año 2023

Davido foto

Davido

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de FEEL interpretada por Davido. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión