Guide - Davido

Letra de Guide - Davido

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Guide"​ es una canción interpretada por ​Davido, publicada en el álbum Oriadé. 

Fecha de lanzamiento: 31 de julio del año 2026. 

Significado

Letra Guide - Davido

If na based on blessings, I dey count my blessings
But na based on cruise, I dey dey on vibes
If na based on lesson, I don learn my lesson
Na that same lesson I dey use dey guide
If na based on settings, I dey check my settings
Make everything dey on check as I no lose guard
If na based on lesson, I learned my lessons
Na that same lesson I dey use dey guide

Mm, nsogbu, oh (Enyịmba)
I dey burst my Cana' (Enyịmba)
One cup like carnival (Enyịmba)
I don call my car dealer (Enyịmba enyi)
Mm, nsogbu, oh (Enyịmba)
I don taste savatika (Enyịmba)
One cut, salavina (Enyịmba)
Big waist, caterpillar (Enyịmba enyi)

Bad boy, me, I give them the vibe and the melody
'Cause if I run am how I dey run am, they go talk say na felony
Olúwa ṣàánú mi, just take control of my body and my soul
E don tey wey I dey wait on you
Ayy, ẹnikẹni tí ń bẹ, you clearly don't get it
Swear, you clearly don't get it
Tell me where you dey when me I dey on the low (Low, low, low)
Now you see me say I dey with Gbemi and Temi
Dey with Gbemi and Temi
I've seen it all, done it all

Mm, nsogbu, oh (Enyịmba)
I dey burst my Cana' (Enyịmba)
One cup like carnival (Enyịmba)
I don call my car dealer (Enyịmba enyi)
Mm, nsogbu, oh (Enyịmba)
I don taste savatika (Enyịmba)
One cut, salavina (Enyịmba)
Big waist, caterpillar (Enyịmba enyi)

If na based on blessings, I dey count my blessings
But na based on cruise, I dey dey on vibes
If na based on lesson, I don learn my lesson
Na that same lesson I dey use dey guide
(Sensei)
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "GUIDE" de Davido?

Davido

¿Cuándo salió "GUIDE" de Davido?

31 de julio del año 2026

📖 Significado de "Guide"

Sobrevivir al éxito masivo sin perder la perspectiva ni el equilibrio mental es el verdadero motor detrás del significado de Guide, la canción donde Davido convierte las lecciones del pasado en un escudo protector. En la letra de Guide, el artista deja claro que el camino recorrido no ha sido en vano; cada tropiezo...

Leer significado completo

Davido foto

Davido

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Guide interpretada por Davido. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión