On The Road - Davido

Letra de On The Road - Davido

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"On The Road"​ es una canción interpretada por ​Davido, publicada en el álbum Oriadé. 

Fecha de lanzamiento: 31 de julio del año 2026. 

Traducción Español

Significado

Letra On The Road - Davido

(Yeah)
(L-L-Louddaaa)

On the road, oh
I've always been on the road, oh
I never stop, I dey go
Life I dey live e be on the road
On the go, man always be setting goals
I know the kind life I want
Na why I gats to dey on the road

You see me living lavish, but many can't understand it
Say I dey put hard work into practise, my body no gree me
Relax until you hear this song
This na the life wey I just go beat em
As I dey pack, abi it's just no be my fault?
They no fit destroy wetin Oluwa don construct
But every time I lead, them still dey follow

On the road, oh
I'll always be on the road, oh
I never stop, I dey go
Life I dey live e be on the road
On the go, man always be setting goals
I know the kind life I want
Na why I gats to dey on the road

I still make time for family and friends 'cause all work and no play
Makes Davido another man with no face
Dey ball every time 'cause I'm a man with no fears
Trust and obey, that's the meaning
So many times, love make you no put me for mind
I've got the next time, up to work and no get time
Good time, better time, timeless is alright
Win next one you go know, yeah

On the road, oh
I've always been on the road, oh
I never stop, I dey go
Life I dey live e be on the road
On the go, man always be setting goals
I know the kind life I want
Na why I gats to dey on the road
On the road, oh
I've always been on the road, oh
I never stop, I dey go
Life I dey live e be on the road
On the go, man always be setting goals
I know the kind life I want
Na why I gats to dey on the road (Louddaaa)
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "ON THE ROAD" de Davido?

Davido

¿Cuándo salió "ON THE ROAD" de Davido?

31 de julio del año 2026

📖 Significado de "On The Road"

El cansancio del éxito y el vértigo de no poder parar nunca definen el pulso real detrás del significado de On The Road, el tema donde Davido convierte su frenética rutina en una declaración de principios sobre lo que cuesta mantenerse en la cima. Desde los primeros versos, la canción nos sitúa en esa autopista...

Leer significado completo

Davido foto

Davido

2 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de On The Road interpretada por Davido. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión