Letra de NA MONEY - Davido

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"NA MONEY"​ es una canción interpretada por ​Davido junto a The Cavemen., Angélique Kidjo, publicada en el álbum Timeless. 

Fecha de lanzamiento: 31 de marzo del año 2023. 

Letra NA MONEY - Davido

Sawa, sawa

She say "Body's perfect, shebi money's involve"
Me I tell am "No worry, I carry am come"
Give her Gucci, Prada, Give her Fendi and Dior
Give her everything 'cause she deserve it and more
Dem say, shawty say "Na money, na money, na money"
Na money oh-oh-oh-oh-oh-ah
I dey trip for the body oh
Her body, her body, na body
Na money oh-oh-oh-oh-oh-ah
Dem say, shawty say "Na money, na money, na money"
Na money oh-oh-oh-oh-oh-ah
I dey trip for the body
Her body, her body, na body
Na money oh-oh-oh-oh-oh-ah

Shawty say "She go whine am for me"
If I go dash am money
Shawty say "She go roll am for me"
If I go dash am money
And na you dey make my heart trumble (See baby I go give you everything you want)
Be like mami water, why you fine like this? oh (Make I no dey wait, make I carry you go)
If you looku well, no be only me come
I carry paddie dem, dem bringing money come
I say we no go go, till the money confirm
Go call your paddie dem, say there's money on ground
Dem no dey chop love oh (Money)
Money go surplus oh (Money)
Mo ni ke chop life oh (Money)
Dem no dey fine pass person like this oh

She say "Body's perfect, shebi money's involve"
Me I tell am "No worry, I carry am come"
Give her Gucci, Prada, give her Fendi and Dior
Give her everything 'cause she deserve it and more

Ah, é síte ɔ, akwɛ sín xó, jɛn é nɔ ɖɔ lo-ó-ó
È ɖɔ wǎnyíyí ɔ, akwɛ sín xó, jɛn hwɛ nɔ ɖɔ lo-ó-ó
Ényí wǎnyíyí ɖe, bɔ akwɛ ɖé má ɖe ɔ
Ani wɛ nyí wǎnyíyí, bo ɖó tagba ɔ (i-o-o)
Yí wan nu hwiɖée, a xɔ akwɛ lo-ó-ó
Akwɛ má xɔ gbɛ lo-ó-ó
Wǎnyíyí wɛ nyí nǔ ɖé e mǐ má ɖó-ó

Shawty say "She go whine am for me"
If I go dash am money
Shawty say "She go roll am for me"
If I go dash am money
Sawa
I go give you all you want oh (Iwotago)
Gucci, Fendi and Prada (Iwotago)
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "NA MONEY" de Davido?

Davido

¿Cuándo salió "NA MONEY" de Davido?

31 de marzo del año 2023

Davido foto

Davido

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de NA MONEY interpretada por Davido. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión