Letra GODFATHER - Davido
Erima, jẹ ka jọ ko po tua
Make you no go relent (No go relent)
The way you ju'badi improper
Shey you want to collect? (Want to collect)
You no I get the connect
Ẹlẹ your body fire oh
Carry fire wey fit flat my tyre oh
Call all my man dem make dem fall out (Fall out)
Tonight I want to call out (Call out)
Igbadun is important (Important)
Igbadun is important
You no see we are crossing borders (Borders)
The magic we dey chun am (Chun am)
All of my guys are ballers (Ballers)
No balloon for my corner
They can't tell me nothing (Nothing)
They can't match my energy (Energy)
Balling na normal thing (Normal thing)
Cruising Aston Martin (Martin)
All of the blessings wey dey come my way (Wey dey come my way)
They are all from God
And if dem try to talk
E go burn them like hot water oh (Like hot water oh), hot water oh
You better look well ko to sọda o, ko to sọda o (Ko to sọda oh)
Counting my blessing titi d'ọla o
Oya na grasshopper oh
Emi n'ikan I be godfather oh (I be godfather oh)
I be the godfather oh
Ahn-ahn-ahn-ahn
I no dey joke with my peace of mind (Of mind)
Pass me the igbo make I feel alright (Alright)
When I'm with you, I'm with you for life
Girl me wanna blow your whistle all night
Baby, put your worries all on me
I want to na money
Call all my man dem make dem fall out (Fall out)
Tonight I want to call out (Call out)
Igbadun is important (Important)
Igbadun is important
You no see we are crossing borders (Borders)
The magic we dey chun am (Chun am)
All of my guys are ballers (Ballers)
No balloon for my corner
They can't tell me nothing (Nothing)
They can't match my energy (Energy)
Balling na normal thing (Normal thing)
Cruising Aston Martin (Martin)
All of the blessings wey dey come my way (Wey dey come my way)
They are all from God
And if dem try to talk
E go burn them like hot water oh (Like hot water oh), hot water oh
You better look well ko to sọda o (Ko to sọda o), ko to sọda o
Counting my blessing titi d'ọla o
Oya na grasshopper
Emi n'ikan I be godfather oh (I be godfather oh)
I be the godfather
Top 5 canciones de Davido
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Davido. Si te gustó "GODFATHER", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.
Letras de canciones más vistas
Artistas más populares
Lee la letra completa de GODFATHER interpretada por Davido. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.