OVER DEM - Davido

Letra de OVER DEM - Davido

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"OVER DEM"​ es una canción interpretada por ​Davido, publicada en el álbum Timeless. 

Fecha de lanzamiento: 31 de marzo del año 2023. 

Letra OVER DEM - Davido

Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side
Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side oh

Over dem all
Over dem all
Over dem all
Over dem all, all, all
Over dem all
Over dem all (And if dem wan do gra gra)
Over dem all
Over dem

I dey sip my Martel
I pin down with my cartel
Number one no forget
If you dey vex make you go kick bucket (Oh no)
I no fit fake it oh
I swear to God
Dem no fit chain me oh
Dem go come beg for my mercy oh
But dem wan play me like Messi oh (Shekpe!)

Dem been dey call my phone
Dem been dey call my own
Their heart be like stone
But I fly over them like drone

Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side (Iye)
Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side oh

Over dem all
Over dem all
Over dem all
Over dem all, all, all (If dem wan turn-)
Over dem all
Over dem all (And dem wan do gra gra)
Over dem all
Over dem

Too many blessings me I no fit talk
If them dey wait make them see me flop
Them go wait till thy kingdom come
You carry gun, me I carry bomb
We go dey shock dem like high tension
Who know say Uncle Demola go become governor
You know say God dey my back everytime I come through
That’s true
I no fit fake it oh
I swear to God
Dem no fit chain me oh
Dem go come beg for my mercy
But dem wan play me like Messi oh (Shekpe!)

Dem been dey call my phone
Dem been dey call my own
Their heart be like stone
But I fly over them like drone, oh no

If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side oh
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "OVER DEM" de Davido?

Davido

¿Cuándo salió "OVER DEM" de Davido?

31 de marzo del año 2023

Davido foto

Davido

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de OVER DEM interpretada por Davido. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión