Sharpally - Young Jonn

Letra de Sharpally - Young Jonn

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Sharpally"​ es una canción interpretada por ​Young Jonn, publicada en el álbum Jiggy Forever. 

Fecha de lanzamiento: 21 de julio del año 2023. 

Letra Sharpally - Young Jonn

Nuh-uh-uh, uh-nuh
(Kill Dem All)
Jiggy

Deep down inside my liver
I know this our love forever (Oh-ayy, ayy)
Mon wa something tio sonu
Blame it on my lifestyle, YOLO
No come here come do me ojoro (Come do me ojoro)
You wan play me kpa-kpangolo (Kpa-kpangolo)
You dey high me like I'm on Colos, on Colos (On Colos)

Deep down inside my kidney
I love you and I'm not kidding (Oh-ayy, ayy)
Omo, you fine die, I'm a fly guy
I know, I'm a shy guy but I'm a sharp guy (But I'm a sharp guy)
No come here come do me ojoro (Come do me ojoro)
You wan play me kpa-kpangolo (Kpa-kpangolo)
You dey high me like I'm on Colos, on Colos (On Colos)
Jiggy

Gimme your vitamin loving
'Cause I'm loving you everyday (Every-day)
Nobody knows tomorrow
But, I go dey by your side anyway (Anyway)
Anyway the matter be, anyway the matter be
When you need me to f'ata si
You need me to seek ally
Call my phone sharpally, oh-nuh-nuh
Gimme your vitamin loving (Gimme your vitamin loving)

Anytime you ready for loving
Anytime you wan put it on me, shama she'ju si mi
Girl, I'm running, I'm running to you (I'm running to you)
Iwo sha ma sha'lo
Iwo sha ma sh'aye lo
They don't want our happiness (They don't want our happiness)
But, we no send their papa (But, we no send their papa)

Deep down inside my kidney
I love you and I'm not kidding (Oh-ayy, ayy)
Omo, you fine die, I'm a fly guy
I know, I'm a shy guy but I'm a sharp guy (But I'm a sharp guy)
No come here come do me ojoro (Come do me ojoro)
You wan play me kpa-kpangolo (Kpa-kpangolo)
You dey high me like I'm on Colos, on Colos (On Colos)

Gimme your vitamin loving
'Cause I'm loving you everyday (Every-day)
Nobody knows tomorrow
But, I go dey by your side anyway (Anyway)
Anyway the matter be, anyway the matter be
When you need me to f'ata si
You need me to seek ally
Call my phone sharpally, oh-nuh-nuh
Gimme your vitamin loving (Gimme your vitamin loving)
'Cause I'm loving you everyday (Every-day)
Nobody knows tomorrow
But, I go dey by your side anyway (Anyway)
Anyway the matter be, anyway the matter be
When you need me to f'ata si
You need me to seek ally
Call my phone sharpally, oh-nuh-nuh

Gimme your vitamin loving (Gimme your vitamin loving)
'Cause I'm loving you everyday (Every-day)
Nobody knows tomorrow
But, I go dey by your side anyway (Anyway)
Anyway the matter be, anyway the matter be
When you need me to f'ata si
You need me to seek ally
Call my phone sharpally, oh-nuh-nuh
(Kill Dem All)
(Dozer).
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "SHARPALLY" de Young Jonn?

Young Jonn

¿Cuándo salió "SHARPALLY" de Young Jonn?

21 de julio del año 2023

Young Jonn foto

Young Jonn

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Sharpally interpretada por Young Jonn. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión