Go Hard - Young Jonn

Letra de Go Hard - Young Jonn

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Go Hard"​ es una canción interpretada por ​Young Jonn, publicada en el álbum Jiggy Forever. 

Fecha de lanzamiento: 17 de noviembre del año 2023. 

Letra Go Hard - Young Jonn

What dem a say?
Jiggy (Run)

Go hard or go home o
But I cannot come kill myself
Outside is so cold o
And I go need your ginger brother mi
I dey for you and you dey for me
No be today you dey cover me
Even though we don't see on a regular
I dey with you my brother
Kasha ma she, make we share the money
Everybody is a winner man
A o deni rogun exclamation
Omo no food for a lazy man
I dey for you and you dey for me
No be today you dey cover me
Even though we don't see on a regular
I dey with you my brother

Go hard or go home o
(Go hard or go home o)
Go hard or go home o
(Go hard or go home o)

Lamborghini, yellow Bugatti
Me I can't lie better life ni mofe
Everything nice and everything good
Oluwa bless everything that we do
I dey for you and you dey for me
No be today you dey cover me (No)
Even though we don't see on a regular
I dey with you my brother
Kasha ma she, make we share the money
Everybody is a winner man
A o deni rogun exclamation
Omo no food for a lazy man
I dey for you and you dey for me
No be today you dey cover me
Even though we don't see on a regular
I dey with you my brother

Go hard or go home o
(Go hard or go home o)
Go hard or go home o
(Go hard or go home o)

Go hard or go home o
But I cannot come kill myself
Outside is so cold o
And I go need your ginger brother mi
I dey for you and you dey for me
No be today you dey cover me
Even though we don't see on a regular
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "GO HARD" de Young Jonn?

Young Jonn

¿Cuándo salió "GO HARD" de Young Jonn?

17 de noviembre del año 2023

Young Jonn foto

Young Jonn

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Go Hard interpretada por Young Jonn. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión