Big Big Things - Young Jonn ft. Kizz Daniel, Seyi Vibez

Letra de Big Big Things - Young Jonn

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Big Big Things"​ es una canción interpretada por ​Young Jonn junto a Kizz Daniel, Seyi Vibez, publicada en el álbum Jiggy Forever. 

Fecha de lanzamiento: 23 de febrero del año 2024. 

Letra Big Big Things - Young Jonn

Wi-wi-willis giddem
Jiggy, giddem

Big big things ni mo like (Ya ya ya)
Shey you dey ri ise oluwa for my life (Ya ya ya)
When I walk through the valley of the shadow (Ya ya ya)
All eyes on me cause I came in a Lambo (Ya ya ya)
Came in a-, uh uh

She say why you do me like this
You know I would do anything for your love
Normal thing no do me anymore
Big big big things ni mo like
Na money, na money, na money
Na money wey dey give me morale
Energy, energy, energy
Big big big things ni mo like

Oju mi ti fe gor, oju mi ti fe gor
One girl no fit do me, two follow for threesome (Ya ya ya)
Risky things ni mo like
Freaky things ni mo like
'emi o'te le omo mummy baddie m'ani mo like (Ya ya ya)
Vado

She say why you do me like this
You know I would do anything for your love
Normal thing no do me anymore
Big big big things ni mo like
Na money, na money, na money
Na money wey dey give me morale
Energy, energy, energy
Big big big things ni mo like

Everyday, everyday me I dey meditate
Richest man before na bill gate
Richest man now don change
Okay if no be God, nibo moba wa
Six years ago I load my maga
2020, I dropped a banger
Omo na so no Wahala
(Professor)
Bebe, me I love you bebe (Professor)
I came in a Lambo, I came in a, uh uh (Professor)
Baby sing with me (Professor)
Uh uh uh, oh uh uh uh

Big big things ni mo like (Ya ya ya)
Shey you dey ri ise oluwa for my life (Ya ya ya)
When I walk through the valley of the shadow (Ya ya ya)
All eyes on me cause I came in a Lambo (Ya ya ya)
Came in a-, uh uh

She say why you do me like this
You know I would do anything for your love
Normal thing no do me anymore
Big big big things ni mo like
Na money, na money, na money
Na money wey dey give me morale
Energy, energy, energy
Big big big things ni mo like

Giddem, doza
Wi-wi-willis giddem
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "BIG BIG THINGS" de Young Jonn?

Young Jonn

¿Cuándo salió "BIG BIG THINGS" de Young Jonn?

23 de febrero del año 2024

Young Jonn foto

Young Jonn

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Big Big Things interpretada por Young Jonn. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión