Bucket List - Young Jonn

Letra de Bucket List - Young Jonn

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Bucket List"​ es una canción interpretada por ​Young Jonn, publicada en el álbum Jiggy Forever. 

Fecha de lanzamiento: 12 de abril del año 2024. 

Letra Bucket List - Young Jonn

Number one on my bucket list
I see me and you for the family tree
Who is in the garden?, ọmọ
Can I come and see you?, ọmọ (Wha dem a say?)
I know you dey vex sometimes 'cause I don’t keep to timing, ọmọ
But yunno I dey try try, ọmọ
Can I come and see you?, ọmọ

I don’t ever change for nobody
But you dey make me do many things I never do
So I go need some time and some patience
'Cause I no wan to dey feel like I dey over do
And you know that age is just a number
But ọmọ no go let that one come dey worry you
But I go need sometime and some patience
And I feel bad you don’t see my efforts

All the way
All the way way
All the way way
Girl I’m hoping we can go all the way way
All the way way
All the way
All the way way
All the way way
Girl I’m hoping we can go all the way way
All the way way

Eminado
Aroma therapy, my Toyin Tomato
Sumomi baby make we do the collabo
My head dey swell when you do the falsetto
Oya do the falsetto
Tinini, tanana
Wininini, wanana
Only me an you, no go turn am to a carnival
Family and friends ma lọ pe wọn si nu matter yi
Ma lọ pe wọn si nu matter yi

I don’t ever change for nobody
But you dey make me do many things I never do
So I go need some time and some patience
'Cause I no wan to dey feel like I dey over do
And you know that age is just a number
But ọmọ no go let that one come dey worry you
But I go need sometime and some patience
And I feel bad you don’t see my efforts

All the way
All the way way
All the way way
Girl I’m hoping we can go all the way way
All the way way
All the way
All the way way
All the way way
Girl I’m hoping we can go all the way way
All the way way
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "BUCKET LIST" de Young Jonn?

Young Jonn

¿Cuándo salió "BUCKET LIST" de Young Jonn?

12 de abril del año 2024

Young Jonn foto

Young Jonn

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Bucket List interpretada por Young Jonn. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión