Cash Flow - Young Jonn ft. Wizkid

Letra de Cash Flow - Young Jonn

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Cash Flow"​ es una canción interpretada por ​Young Jonn junto a Wizkid. 

Fecha de lanzamiento: 29 de agosto del año 2025. 

Letra Cash Flow - Young Jonn

(Initiating, RAGEE, process)

(Soft)
Had a hard life but now I live soft
Many, many girls and all of dem (Soft)
If you dey work, you go see result
Cash flow everywhere I go
Na confirm, I've seen it all
Big, big things dey my corridor (Soft)
I dey work, I dey see result
Cash flow everywhere I go

Lojojumo ni, where is the money?
(Ask about me, honey)
I dey para gan ni, Pythagoras
(No go dull my money)
Emi billi' billi', se lo to ni
(Ask about me, honey)
I dey para gan ni, Pythagoras
(No go dull my money)

Uh-huh-huh, uh-huh-huh
Uh-huh-huh
(Cash flow everywhere I go)
Uh-huh-huh, uh-huh-huh
Uh-huh-huh
(Cash flow everywhere I go)

Had a hard life, but now I live soft (Soft)
Too many kele and all of dem soft (Soft)
Brand new, brand new, mo jaiye mi se
Hundred billion down, l'ese kese
Omo, the lifestyle cost but na you no know (Mm-hmm)
Big daddy swag, if you know, you know (Mm-hmm)
If I enter the place, mo ma gbomo lo
Nobody badder, ko s'omo na

Lojojumo ni, where is the money?
(Ask about me, honey)
I dey para gan ni, Pythagoras
(No go dull my money)
Emi billi' billi', se lo to ni
(Ask about me, honey)
I dey para gan ni, Pythagoras
(No go dull my money)

Uh-huh-huh, uh-huh-huh
Uh-huh-huh
(Cash flow everywhere I go)
Uh-huh-huh, uh-huh-huh
Uh-huh-huh
(Cash flow everywhere I go)

Lojojumo ni, where is the money?
(Ask about me, honey)
I dey para gan ni, Pythagoras
(No go dull my money)
Emi billi' billi', se lo to ni
(Ask about me, honey)
I dey para gan ni, Pythagoras
(No go dull my money)

Uh-huh-huh, uh-huh-huh
Uh-huh-huh
(Cash flow everywhere I go)
Uh-huh-huh, uh-huh-huh
Uh-huh-huh
(Cash flow everywhere I go)

Uh, yeah yeah, l'eko
Cash flow everywhere I go
Ego, ego, mmm
Cash flow everywhere I go
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "CASH FLOW" de Young Jonn?

Young Jonn

¿Cuándo salió "CASH FLOW" de Young Jonn?

29 de agosto del año 2025

Young Jonn foto

Young Jonn

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Cash Flow interpretada por Young Jonn. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión