50 Billion - Young Jonn ft. Zlatan

Letra de 50 Billion - Young Jonn

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"50 Billion"​ es una canción interpretada por ​Young Jonn junto a Zlatan, publicada en el álbum Jiggy Forever. 

Fecha de lanzamiento: 12 de abril del año 2024. 

Letra 50 Billion - Young Jonn

IBILE
P
Kapachumaremarechupako
Casablanca [?]
Astala
Jomo

Gimme lighter gimme paper make I ssss
Take all of my sorrow
I burn am for paper (paper)
Ti won ba wa mi
You can find me
Ni ile ariya (ile ijo)
But the pain of yesterday
You no go see tomorrow

50 billion if I see am, lasan (and I want)
Mine all the fine fine girls wey dey my area (Rasida, Amaka, Christiana, folake)
Imagination want to finish me tonight
Mo de ti sha maya
Mo ti sha maya (Ayiiiiii)
Ehn ehn

50 billion if I see am, lasan (and I want)
Mine all the fine fine girls wey dey my area
Imagination want to finish me tonight
Mo de ti sha maya
Mo ti sha maya
Ehn ehn

IBILE
You no get passport
But na UK girl for IG
Dey enter your eye
Shebi you go make plenty raba
Before you let oju kokoro enter your eye
Imagination wey money no dey
Fit lead to depression question
Are you okay?
Client fit give you date and still no pay
Story fit enter
Chinua Achebe (ki lo wi?)

50 billion if I see am, lasan
To ba wole
E ma confirm
I don’t joke with my money
I be Oga
Say
Tell me what you are thinking of
Ti aza wa n ile
Eni to le gba 50 billion
Gbomo meji, gbomo meta
Si inu big Hilux
San ida mewa ninu church
Me I no fit rip Jesus (Ayiiiii)

50 billion if I see am, lasan (and I want)
Mine all the fine fine girls wey dey my area
Imagination want to finish me tonight
Mo de ti sha maya
Mo ti sha maya
Ehn ehn
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "50 BILLION" de Young Jonn?

Young Jonn

¿Cuándo salió "50 BILLION" de Young Jonn?

12 de abril del año 2024

Young Jonn foto

Young Jonn

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de 50 Billion interpretada por Young Jonn. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión