What a Life - Barry Jhay

Letra de What a Life - Barry Jhay

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"What a Life"​ es una canción interpretada por ​Barry Jhay, publicada en el álbum Barrystar Vol. 1. 

Fecha de lanzamiento: 10 de abril del año 2025. 

Letra What a Life - Barry Jhay

Hm, when you talk, I dey ṣa
(V-V-Vsticks)
What a li-li-li-li-life, what a life

See, I got voices, I got voices, I got voices in my head
Telling me, 'Let the fire burn'
Telling me that I'm one of all
And the fire is burning o, is burning o, is burning in my head
How I feel inside of me, saying what can never let it all, oh

E no go fit, if you try wear my crown
No go dey fuck with the talk of the town
Why you dey spoil face? Why you dey frown?
Don't play with me, nigga, don't be a clown
All of the smoke for snap wey dey [?]
Energy, me I just wan dey vibe
I stay win, any day, any time
And my worse behavior [?]

Ọmọ, blood dey my eye o, get the igbo and ṣayo
Me no wan dey paranoia, I just wan dey be happy o
Fire for mouth like Ṣango, o ti lọ, ọmọ e don go
No energy for gira-gira, me just wan dey soft on a low

What a li-li-li-li-life, what a life

Hm, yo o-o
I want the kudi, kudi (That kind thing)
Jaiyé bi ọba (That kind thing)
Yankee ti ji (That kind thing)
Owo pe-pe ni, ko ji, ye maa sun
They want to telli me that kind thing
Oh, my killy (That kind thing)
If it is not the money (That kind thing)
Maa f'ẹjọ pa mi (That kind thing)

E no go fit, if you try wear my crown
No go dey fuck with the talk of the town
Why you dey spoil face? Why you dey frown?
Don't play with me, nigga, don't be a clown
All of the smoke for snap wey dey [?]
Energy, me I just wan dey vibe
I stay win, any day, any time
And my worse behavior, [?]

Ọmọ, blood dey my eye o, get the igbo and ṣayo
Me no wan dey paranoia, I just wan dey be happy o
Fire for mouth like Ṣango, o ti lọ, ọmọ, e don go
No energy for gira-gira, me just wan dey soft on a low

What a li-li-li-li-life, what a life
What a li-li-li-li-life, what a life

Sunshine
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "WHAT A LIFE" de Barry Jhay?

Barry Jhay

¿Cuándo salió "WHAT A LIFE" de Barry Jhay?

10 de abril del año 2025

Barry Jhay foto

Barry Jhay

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de What a Life interpretada por Barry Jhay. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión