Never Stop - Barry Jhay ft. Blvk H3ro

Letra de Never Stop - Barry Jhay

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Never Stop"​ es una canción interpretada por ​Barry Jhay junto a Blvk H3ro, publicada en el álbum Barrystar Vol. 1. 

Fecha de lanzamiento: 10 de abril del año 2025. 

Letra Never Stop - Barry Jhay

Say (Yo Dibs)
I wanna look at everything and never stop praying (Never stop praying)
Live my life and do what makes me happy (What makes me happy)
Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win
Nobody bigger than the God who made me
I know this

Life na journey, no be anybody papa property
Wealth is the only medicine to poverty
Some dey use too much spoil opportunity
No be everybody wey rich go university
I no say make you read o, no comot for settings
Tulẹ, who like poverty?
Indomie no be the same thing like spaghetti
Oni posi gan gbadura k'èèyàn ku si
[?] like they know all
No matter wetin you know, you no fit know pass God
No do pass yourself, make you no go fall
Even if you do jẹjẹ, last-last, you go still fall o
They go call you, you no go pick up o
Life self e no dey for life, e no dey for himself o
No be swear, na true talk o
Man self no need to too talk o

I wanna look at everything and never stop praying (Never stop praying)
Live my life and do what makes me happy (What makes me happy)
Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win (No hate no beef, ooh)
Nobody bigger than the God who made me
I know this

Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ
Ni mo n gbọ zamina
Stamina, zamina, zamina, zamina
Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ
Ni mo n gbọ zamina
Ẹmi ti mo ni stamina
Stamina, zamina, zamina, ye o

Eyes make it up, mi say a prayer to the life, no give up, ay
Say mi eyes open up, so make you see a bright horizon
No giving up, mi keep finer
No hate, no beef, every day I'm tune to the frequencies
Nobody cannot stop what's meant for me
Nobody can't control mi destiny
Find good soil, oi, every single night I toil
Life never easy for the island boy, oi
Bad energy I try destroy, all my works, say they want to fall
See, all my plans, dem dey try to spoil
But Jah-Jah make I, we all know, we are the voice
Ain't no way that they could break my strong, oi

I wake up every day, I never ever stop praying
Ay, live my life and do what makes me happy (Happy)
Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win (No hate no beef, oh)
Nobody bigger than the God who made me
I know this

Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ
Ni mo n gbó zamina (Yo Dibs)
Stamina, zamina, zamina, zamina
Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ
Ni mo n gbó zamina
Ẹmi ti mo ni stamina
Stamina, zamina, zamina, ye o
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "NEVER STOP" de Barry Jhay?

Barry Jhay

¿Cuándo salió "NEVER STOP" de Barry Jhay?

10 de abril del año 2025

Barry Jhay foto

Barry Jhay

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Never Stop interpretada por Barry Jhay. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión