Eskelebebe - Barry Jhay

Letra de Eskelebebe - Barry Jhay

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Eskelebebe"​ es una canción interpretada por ​Barry Jhay, publicada en el álbum Barrystar Vol. 1. 

Fecha de lanzamiento: 10 de abril del año 2025. 

Letra Eskelebebe - Barry Jhay

I no dey do pass myself, I no dey bite wetin I no—
I wanna pull all bag with my big bag with my bloody shoes (Oh-oh)
Ọtọtọ lọrọ o, no be you, wetin dey do me dey do you

Say
I no dey do pass myself, I no dey bite wetin I no fit chew
I no fit afford to go broke na why I dey do wetin I need to do
I wanna pull up [?] with my big bag with my bloody shoes (Bloody shoes)
Ọtọtọ lọrọ o, no be you, wetin dey do me dey do you

My heart don lost normally, [?]
Be my savior and my salvation
I get my supper, I conquer, all of my [?], I murder
'Cause as I dey stack all in your blood
You are my rock and my shelter, you cover me with your blessing
'Cause you no dey sleep, you no dey slumber

Anyan o, ṣe wèrè, eskelebebe ti o lebebe
As a street boy, all of my dues are paid
O pọ, o ṣeku, o tun lebebe
Ọgbọn l'Atanda o f'ere ge
O ṣe temple run igun le wèrè
Ma ṣe wèrè fun wọn bi elewele
When it come to us nigga, you don't pay

Oh, ere ki laja dẹ n bẹkun ṣe?
When we touch down that city, them no say we dey
Ọta, no be base mouth o, rate am, and me no be vigilante, o-ah
Hustler must get paid (Hustler must get paid)
Na why nigga dey-dey my lane (Oh-no)
And you know me no like wahala
I'm okay with my dress [?] o

I no dey do pass myself, I no dey bite wetin I no fit chew
I no fit afford to go broke na why I dey do wetin I need to do
I wanna pull up [?] with my big bag with my bloody shoes
Ọtọtọ lọrọ o, no be you, wetin dey do me dey do you

Anyan o, ṣe wèrè, eskelebebe ti o lebebe
As a street boy, all of my dues are paid
O pọ, o ṣeku, o tun lebebe
Ọgbọn l'Atanda o f'ere ge
O ṣe temple run igun le wèrè
Ma ṣe wèrè fun wọn bi elewele
When it come to us nigga, you don't pay

I no dey do pass myself, I no dey bite wetin I no fit chew
I no fit afford to go broke na why I dey do wetin I need to do
I wanna pull [?] with my big bag with my bloody shoes
Ọtọtọ lọrọ o, no be you, wetin dey do me dey do you
(Sunshine)
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "ESKELEBEBE" de Barry Jhay?

Barry Jhay

¿Cuándo salió "ESKELEBEBE" de Barry Jhay?

10 de abril del año 2025

Barry Jhay foto

Barry Jhay

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Eskelebebe interpretada por Barry Jhay. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión