Letra Rest - Barry Jhay
Ẹ simi ariwo
Chalé rest, no be your face dey upon dollar bill
I never lose my cool to dead people
Sipping on my gin and juice (Shark, more)
Boys on my ass, niggas stay by my booze
I don't snooze, so I ain't got shit to lose
Ọmọ, if you ain't talking money shuush
I'm stacking up like I should
Ẹ fi wọn lẹ kan ma wu'rùngbọ̀n
Odoyo, ọmọ tó yi o gbọn o
I say me, I no dey for cho-cho-cho
If you dey feel me, I F with ya
And if you don't F with me, to hell with ya
Mo le gbe ẹ goal-goal, gbe ẹ l'handicap
No cap oh, oh-oh
Oh-oh na wetin man dey work for naim he go chop o
No food for lazy man o, oh-oh yeah
And na the cake wey you cut for yourself naim you go chop o
No do pass yourself o
No depend on nobody o
(As ọmọ iko)
Nobody, nobody, nobody o
(Ọ̀rọ̀ owo nìkan lo bami)
Nobody, don't depend on nobody
Nobody, nobody, nobody
Nobody (Ọ̀rọ̀ owo nìkan lo bami)
Ehn before them use ejo injure me
Moti gbá won si DND
Make nobody con dey pressure me, I dey allergic to worries
Ye, before dem use ejo injure me
Pe mo ti gba won si DND
Aṣẹju ni Ọlọ́run o fe o, aṣete l'oba aṣeju o
Everybody wan go heaven but nobody wan die
If you get small bitter truth, body go dey do them one kind
Ebelebe bo, see me see trouble, see me see wahala
Then it's happening wetin I never see with my two koro-koro eye
Na wetin man dey work for naim he go chop o
No food for lazy man o, oh-oh eh
And na the cake wey you cut for yourself naim you go chop o
No do pass yourself o
No depend on nobody o
(As ọmọ iko)
Nobody, nobody, nobody o
(Ọ̀rọ̀ owo nìkan lo bami)
No depend on nobody
Nobody, nobody, nobody
(Ọ̀rọ̀ owo nìkan lo bami)
Nobody o
As ọmọ iko
Ọ̀rọ̀ owo nìkan lo bami o
Oh [?]
Oya ye'ri e oko, ọmọ ye'ri e (Sunshine)
Top 5 canciones de Barry Jhay
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Barry Jhay. Si te gustó "Rest", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.
Letras de canciones más vistas
Artistas más populares
Lee la letra completa de Rest interpretada por Barry Jhay. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.