Same Old Shit - Barry Jhay

Letra de Same Old Shit - Barry Jhay

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"Same Old Shit"​ es una canción interpretada por ​Barry Jhay, publicada en el álbum Barrystar Vol. 1. 

Fecha de lanzamiento: 10 de abril del año 2025. 

Letra Same Old Shit - Barry Jhay

Mm-uh, oh-oh-oh

Say, my legs don waka, my eye don see
Same old shit from everybody
Nobody really cares if you truly ask me
Everybody really get him own story
Enough of all this touching story
I need something wey go ginger me
More positivity, zero negativity
Yeah, me know say Jah guide me

Trust me
Every man pray for things every day, so, me never lose faith (Mm-mm)
There are nothing, so me look in ya face
Hm, Jah only be only sweet food to the soul that never lose taste
Who be your papa? Abi, you dey craze?
If e pass all, na draw
Nobody ever said e go easy
I put all my soul and body into this
Grace to-to everybody wey been doubt me
A fẹ tẹ rugi yẹn, ẹ k'ẹni yin
Original l'ọmọ asazu, gbẹdu plenty for my body
I ain't
To be for real, what you wanna bring to the table? What's that deal? (That deal)

One step at a time, one step at a time
Somebody wan spray one mind
Trust me, it gon' be alright
One step at a time, say one step at a time
Girl, sure, we gon' be just fine
If you do what you got do right (Got do right)

Say money, money, money, that's all I know
Get the bag, jogo, bad boy go
Owo ni o pa, ma lọ maa b'awọn yọ'go
If you hear 'bout that technique, you really know
If you no send me, I no send you o
If you no see me, I no see you
If you love me, I dey for you
You no love me, wahala for you

Say, my legs don waka, my eye don see
Same old shit from everybody
Nobody really cares if you truly ask me
Everybody really get im own story
Enough of all this touching story
I need something wey go ginger me
More positivity, zero negativity
Yeah, me know say Jah guide me

Sunshine
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "SAME OLD SHIT" de Barry Jhay?

Barry Jhay

¿Cuándo salió "SAME OLD SHIT" de Barry Jhay?

10 de abril del año 2025

Barry Jhay foto

Barry Jhay

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de Same Old Shit interpretada por Barry Jhay. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión