WAR MACHINE - Rema ft. ODUMODUBLVCK

Letra de WAR MACHINE - Rema

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"WAR MACHINE"​ es una canción interpretada por ​Rema junto a ODUMODUBLVCK, publicada en el álbum HEIS. 

Fecha de lanzamiento: 11 de julio del año 2024. 

Letra WAR MACHINE - Rema

Love (Of love, of love)
Ooh (Oh), ooh
Lo-Love (Of love, of love)
Ooh (Oh), ooh (Love)
Another banger

Kor-kor-kor, Rema na you be that? (Na me)
I don come again with another one, oshey
Wahala, I like wahala
Shebi, you dey find my trouble, shey you like wahala?
Who I go kpolo, who I go, who I go, who I go kpolo?
Who I go pin for corner, put am for choke hold?
Try me, make I for give you spanking like okpo
E don tey since I tell una say I be commando

Who be you?
I no come here Miamanau, mhm
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm
Always come first like my name na Abu, mhm

Give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm
I dey pepper dem, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm

Brrt
Raise am, raise am, raise am, raise am
Raise am, raise am, raise am, raise am
Ahh, Blvck sheep forever, blvck sheep for life
Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters
G.E. Records, you get me? Odumodublvck
Ayy, NATIVE (Ahh)

Look at my eliminations (Blood)
Anenih, focus on their blood, I am not done (Done)
Dem no get NEPA, na my light demma feed on
Remy the tip is all you put, she dey give up
Oya, choke am like hiccup
Foul play, red card, referee no fit book us
Kalamantus, fall out with your bazoo-bazoo
Balotelli, why always me? I score the shanga with yanga, your papa
Hullabaloo, can you subdue?
Bend am, she dey call me Shallipopi (I—), confuse, confuse (I-I)
I dey load gun like I'm paranoid (Paranoid)
From Lagos, I fire, e reach Illinois
Jiggy boy, I go pull up in expensive toy
Like Burna Boy, okala madu, okala muo

Who dey, who dey, who be you? (Okala muo)
I no come here Miamanau, mhm (Ayy)
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm (Ooh)
Always come first like my name na Abu, mhm

Give them, mm-mm-mm (Ahh)
Another one, mm-mm-mm (Grrt, grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm (I dey pepper dem, oh, industry machine)
E dey pain dem, mm-mm-mm
Omo, I go give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm (Grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm

Remy boy
Kala
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "WAR MACHINE" de Rema?

Rema

¿Cuándo salió "WAR MACHINE" de Rema?

11 de julio del año 2024

Rema foto

Rema

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de WAR MACHINE interpretada por Rema. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión