AZAMAN - Rema

Letra de AZAMAN - Rema

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"AZAMAN"​ es una canción interpretada por ​Rema, publicada en el álbum HEIS. 

Fecha de lanzamiento: 11 de julio del año 2024. 

Letra AZAMAN - Rema

Banger
P, huh, P-P, P-P, P-P, huh, P-P
P-P, huh, P, huh, P-P (Ha)

Call aza-man, call aza-man
Call aza-man, call aza-man
I dey find money like say na Shazam
E dey my body, para on, para on
Call aza-man, call aza-man
Call aza-man, ha-ha, ha-ha
Pick up my rabba oh, Remy na baba
When I see money, attack, attack (Ha-ha)

Whether na the naira oh, huh
Whether na the dollar oh
Call me, I go pull up with my Spider, huh
Oshey, Peter Parker oh
Remy get mental disorder
I dey spend money, I no send ledger oh (Huh-huh, huh-huh)
H-I-M, I'm that nigga (Huh)
Can't see me, John Cena (Huh-huh)
Eh, Dangote na baba
Elumelu, eh, na baba
Otedola, eh, na baba
Bayo Ogunlesi na baba
Governor Obaseki na baba
Uku Apolokpolo na baba
Eh, Don Jazzy na baba (Yeba, yeba, yeba, yeba)
Many men dey wey gallant

Call aza-man (Haa), call aza-man
Call aza-man, call aza-man (Ha-ha, ha-ha)
I dey find money like say na Shazam (Yeba)
E dey my body, para on, para on (Yeba, yeba)
Call aza-man, call aza-man
Call aza-man, ha-ha, ha-ha
Pick up my rabba oh, Remy na baba
When I see money, attack, attack (Ah-ha)

Bust down on my wrist (Hehe)
Got that drip-drip, got that wet-wet
If e dey pain dem, tell dem pẹlẹ
They say money can't buy happiness
I'm in Venice sipping my Henny (Hehe-hehe-hehe-hehe-he)
And when I'm bored, fly one shekens
Agba, baller, Otamendi
I'm not finished, you thought this is the end? (Hehe)
Haters must too comment (Hehe-hehe)
Agenda must agend
Internet gangster, real life, you go collect
Who I dey with? (Your GF)
And who else? (Her BFF)
No go hustle, dey talk for TL
Follow me run, you tear your ACL (Yeba, yeba)

Call aza-man (Haa), call aza-man
Call aza-man, call aza-man (Ha-ha, ha-ha)
I dey find money like say na Shazam (Yeba)
E dey my body, para on, para on (Yeba, yeba)
Call aza-man, call aza-man
Call aza-man, ha-ha, ha-ha
Pick up my rabba oh, Remy na baba
When I see money, attack, attack (Ah-ha)
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "AZAMAN" de Rema?

Rema

¿Cuándo salió "AZAMAN" de Rema?

11 de julio del año 2024

Rema foto

Rema

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de AZAMAN interpretada por Rema. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión