VILLIAN - Rema

Letra de VILLIAN - Rema

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"VILLIAN"​ es una canción interpretada por ​Rema, publicada en el álbum HEIS. 

Fecha de lanzamiento: 11 de julio del año 2024. 

Letra VILLIAN - Rema

P

Shanawole, Saint-Tropez, sọmọ mi o clean ṣo mọ
E no get any facility wey I enter, wey dem no dey tell me domo
I dey give una reminder, hit you like sniper, say e mi ni commodore
I no dey 'gree for anybody, even my mama tell me say I too para gan
I no dey send anybody, say, make una know say e better, make you kill me (Kill me)
Elumelu, tell me where I go put my money, make e double unfailingly (Unfailingly)
Pepper body, make nobody try test my patience, ogbona feli feli
Please don't be mad at the fact that your baby na my baby, don't take it personally

Ikebe super, ha, oya, shake am
Fine, fine girls like Tiwa
Oya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga ('Tayga)
Dressed all Balenciaga
My money big like Tipper
'Til thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain
Ikebe super, ha, oya, shake am (Shake am)
Fine, fine girls like Tiwa
Oya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
'Til thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain

I dey hustle since people dey laugh me (Laugh me)
The way I dey run my things, I do it differently, now dem dey copy me
London girls like me, Paris girls like me (Like me), I fresh like botti (Botti)
Can't you see, can't you see doings, can't you see doings? (Can't you see doings?)

I no rigmarole, I dey on chill oh
I no too dey show, I dey on the low
I dey Montoro, kele for my boat
Oshey, Jack Sparrow
My mind is steady on the dough
All the girls dem feeling my parole
Feeling my parole (Feeling my parole)

Ikebe super, ha, oya, shake am
Fine, fine girls like Tiwa
Oya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
My money big like Tipper
'Til thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain
Ikebe super, ha, oya, shake am (Shake am)
Fine, fine girls like Tiwa
Oya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
'Til thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain

P
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "VILLIAN" de Rema?

Rema

¿Cuándo salió "VILLIAN" de Rema?

11 de julio del año 2024

Rema foto

Rema

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de VILLIAN interpretada por Rema. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión