EGUNGUN - Rema

Letra de EGUNGUN - Rema

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"EGUNGUN"​ es una canción interpretada por ​Rema, publicada en el álbum HEIS. 

Fecha de lanzamiento: 11 de julio del año 2024. 

Letra EGUNGUN - Rema

Another banger

Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu, it must enter oh
South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me, I no fit forget my raba oh, for where?

Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun

E mi ni dollar earner, ope oh
E mi ni water bender, diamond all over me oh
Tinuke, she dey dance to my gbedu oh, pawon
Ejanla oil full my dada ooh, dada oh
No go lose guard your Amex card, all my boys we go lalakulala
Bring anybody wey talk say him sabi do pass me, I do pass am
I no dey perform if I no see balance, see me, see wahala, oh
Half wey you pay fit carry many artist, except Rema oh

Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun

Hey ebelebe-belebe-bebe (Ebelebe)
Ah, who be that girl wey dey shake ikebe? (Call am, make we for dey)
Call am, make we for dey
Big nyash, she kon get K-K-K-K, eweleke
50K dollars, use am spray, no lele

Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu, it must enter oh
South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me, I no fit forget my raba oh, for where?

Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me slipping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun

Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "EGUNGUN" de Rema?

Rema

¿Cuándo salió "EGUNGUN" de Rema?

11 de julio del año 2024

Rema foto

Rema

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de EGUNGUN interpretada por Rema. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión