BENIN BOYS - Rema ft. Shallipopi

Letra de BENIN BOYS - Rema

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

​"BENIN BOYS"​ es una canción interpretada por ​Rema junto a Shallipopi, publicada en el álbum HEIS. 

Fecha de lanzamiento: 21 de junio del año 2024. 

Letra BENIN BOYS - Rema

They call me Shallipopi
Pluto presido
Sek, sek, sek
Sek, sek, sek
Sek, sek, sek
Sek, sek, sek (Another banger)

Touchdown Benin boys, gen-gen-gen
Money yapa, money rekpete (Confirm)
Remy, Ekehuan road, Shalli, Sapele (Ayy)
Santa Monica touchdown, shekens (Clear road)
They dey like to dey dance the legbegbe (Eh?)
Na we dey bully, na we dey pepper (Say)
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get (Oh, ayy)

E get why dem dey call us Benin boys (Confirm)
We no dey make too much noise (Clear road)
Na we dey pull up with convoy (Eh?)
You know the billings wey we dey chest (Okay)
Many fishes in the river but na you I wan taste (Say, sek, sek, sek)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (Eh)
Have you for dinner, onto the next (Confirm)

See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh (Sek, se—)
See, see, see money oh, wahala
See money, see am, see, see, see money, oh (Sek, sek, sek, sek, sek, sek, sek)
See money, see am, see, see, see money, oh (Eh? Confirm)
See money, see am, see, see, see money, oh (Sek, sek, sek, sek, sek, nor go dey)

Na we be the pride of Benin, Ọba sef suppose give us medal oh, give medal oh
Na my Benin brothers I go call before I call olopaa oh, if anything kpa oh (Ayy, eh? Way)

Remy boy, you can paste me your location (Confirm)
What is your next destination? (Way)
Should I give you my direction? (Sek, sek, sek)
Touch Benin boy, you don touch the full nation (Say, say)

Touchdown Benin boys (Ki—), gen-gen-gen (Eh)
Money yapa, money rekpete (Confirm)
Remy Ekehuan road, Shalli sapele (Way)
Santa Monica touchdown, shekens (Nor go dey)
They dey like to dey dance the legbegbe
Na we dey bully, na we dey pepper
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get

E get why dem dey call us Benin boys (Confirm)
We no dey make too much noise (Eh)
Na we dey pull up with convoy (Okay)
You know the billings wey we dey chest (Say)
Many fishes in the river but na you I wan taste (Say, sek, sek, sek, sek, sek, sek)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (Eh)
Have you for dinner, onto the next (Nor go dey)

Oya, spekele, spekele, dun gbaga dun
Benin boys no dey rest, oya, ji ma sun (Ayy)
Say we see opportunity we no fit zuzu (Eh)
Small thing come out, use am buy 4matic

Small circle, big money, dirty money
Chubby body wanna gum me, ah (Confirm)
New Benz oh, incoming (Eh?)
Sexy body, tell me what time that you coming (Eh? Wahala)

See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See, see, see money oh, wahala
See money, see am, see, see, see money, oh (Sek, sek, sek, sek, sek, sek, sek)
See money, see am, see, see, see money, oh (Eh? Confirm)
See money, see am, see, see, see money, oh (Sek, sek, sek, sek, sek, nor go dey)

Yo, X
Ki—
Calificar Canción
Sé el primero en votar

¿Quién escribió "BENIN BOYS" de Rema?

Rema

¿Cuándo salió "BENIN BOYS" de Rema?

21 de junio del año 2024

Rema foto

Rema

1 visitas
0 Favoritos
Favorito

Comentarios

Inicia sesión para comentar

Todavía no hay comentarios. ¡Sé el primero!

Lee la letra completa de BENIN BOYS interpretada por Rema. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.

Entra a tu cuenta
Inicia sesión o crea tu cuenta para enviar letras y guardar tus favoritas
o con tu correo
¿Todavía no tienes cuenta? Créala aquí
Recuperar contraseña
Escribe tu correo y te enviaremos un enlace para crear una nueva contraseña
¿Ya lo recordaste? Inicia sesión
Crea tu cuenta
Únete para enviar letras y guardar tus canciones favoritas
¿Ya tienes cuenta? Inicia sesión