Letra Velvet - Rema
I don't know what I can do without you (Baby, if you—)
Baby, if you comot, baby, if you comot
Nobody fit to fit inside your shoe (Hey, hey, baby, hey)
After you lásán, I no wan' love
I remember when somebody once told me
(Abeg, tell me what they once told you)
All a girl wants to do is to be happy
Is to be happy (Is to be happy), is to be happy
She dey her fantasy (Dey her fantasy)
Me, I love you sincerely
Fight for you like I'm Karate Kid or Naruto Uzumaki (Ayy-ayy)
Girl, I no go judge ya where you belong
Gen-Z girl, I give her Chanel with Labubu, ayy
I don't know what I can do without you (Without you)
Baby, if you— baby, if you comot, baby, if you comot
Nobody fit to fit inside your shoe (Your shoes, hey, baby, hey)
After you lásán, I no wan' love
Pamela, Pamela, Pamela
You know I don talk too much, but your love put me for bail up
Got me singing like Styl-Plus, ooh (Ooh)
Your matter e do me like die-hard
Nobody fit use any banter, ooh, ayy
I remember when somebody once told me
(Abeg, tell me what they once told you)
All a girl wants to do is to be happy
Is to be happy (Is to be happy), is to be happy
She dey her fantasy (Dey her fantasy)
Me, I love you sincerely
Fight for you like I'm Karate Kid or Naruto Uzumaki (Ayy-ayy)
Girl, I no go judge ya where you belong
Gen-Z girl, I give her Chanel with Labubu, ayy
I don't know what I can do without you (Without you)
Baby, if you— baby, if you comot, baby, if you comot
Nobody fit to fit inside your shoe (Hey, hey, baby, hey)
After you lásán, I no wan' love
Top 5 canciones de Rema
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Rema. Si te gustó "Velvet", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en QLETRAS.COM.
Letras de canciones más vistas
Artistas más populares
Lee la letra completa de Velvet interpretada por Rema. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en QLETRAS.COM.